正在加载视频...
视频加载失败
This app is my new WhatsApp I love it 😃
1,664,571 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

SEUÑ2 年前
Werey you no get money buy bluetick? Drop aza make i fund you

Peller2 年前
See person wey wan buy blue tick for me see how hair takoko for he head 🤨

DAMI FOREIGN🥶2 年前
Your body don soon calm now if you chop or two dragging

𝔸b𝕒𝕫𝕫2 年前
Abeg when time reach make hand touch person make una leave peller for me abeg🙏🏻

Haywhy🇳🇬🇧🇪 𝕏2 年前
No wori someone from an unhappy home will attend to you too

Cleverly 💐2 年前
Hope say your mental health strong? This one no be meme

Teniola🏅2 年前
Jarvis still get sense quickly discharge herself from the video Boy go back to TikTok

OmoAuntyNurse💉💊❣️2 年前
We no dey give person lion for here o 😒

🌺MIRA2 年前
Sent you two lions, use am chop

Big Lummy☔️2 年前
Make I first block you hold
