Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This artist went to perform at his Exโs wedding ๐
33 Kommentare

Sheโs not comfortable there ๐๐

@veekiebeen If na you, you go dey comfortable? ๐

๐๐ซ

Werey dey sing ontop of him voice as he dey remember the doggy wey he paste am.

Things feel a bit awkward. Who commissioned him for this job?

That one na artist Abi he just come chop rice??

Does the husband know that it's her ex ? Maybe it's a song she used to listen to at home and he decided to invite the artist as a surprise for her.

I donโt even know what this generation is turning into, perform and go. Which one is my ex wedding

She Dey fear make the guy no go jam talk ๐๐

She's not comfortable at all ๐

She's not having it at all๐

Whoever came up with this idea is dumb tho

Shey if she be virgin she go dey look am that kind eye ????? ๐

The husband is the most stupid man

The guy sef want to cry that's he wear spectacles ๐๐

I thought she wanted to faint ๐ ๐ ๐

Why invite this guy? Wasn't big banju available? @EspressoSys @liqfinity

If the mother in law go hear lasan. Wahala shele niyen

Okafor law go still work here, nothing una go tell me

Shoutout to moh ๐คด๐ฝ Once debe is always debe

Aunty mind no rest again

The husband looks like he has a hand in it ooo๐ญ๐ญ๐ญ

Fooling too much for the this country

E dey do her make she disappear ๐

@itzbasito Better way to say goodbye

One clear thing here is her taste in men !

That girl mind no dey calm again๐น๐น

๐only in naija

You can see the Lady is not comfortable

Madam deh fear Her past fit save devil commot for hell

Who invited him? Ha!

๐คฃ๐คฃ๐ค๐ค

The bride no fine oo
