Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This bebex guy is going crazy with this upgrade thing o 😳😳

553,543 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 58

Фото профиля C.O.G ⭐️⭐️
C.O.G ⭐️⭐️3 месяцев назад

Just take that 40m and buy a real car not this

Фото профиля Ola omo Ola
Ola omo Ola3 месяцев назад

That one sef de

Фото профиля Gabby 💎♊
Gabby 💎♊3 месяцев назад

It's obvious his phone too is upgraded

Фото профиля Ola omo Ola
Ola omo Ola3 месяцев назад

@imobiho_ga8906 😂

Фото профиля Manny*Gee
Manny*Gee3 месяцев назад

With all these upgrades and the car completely looking like the upgraded version U sure say no be so dem dey upgrade those cars just dey slam am with names and prizes

Фото профиля Ola omo Ola
Ola omo Ola3 месяцев назад

Omo na wetin me too de think o

Фото профиля Segun of Manchester united 💛🔱 EXCEL AUTOS
Segun of Manchester united 💛🔱 EXCEL AUTOS3 месяцев назад

What if all this òyìnbó are just upgrading car us saying they made another new car

Фото профиля Ola omo Ola
Ola omo Ola3 месяцев назад

Na like just like the same thing check their models

Фото профиля DaddyE’s
DaddyE’s3 месяцев назад

Nobody does it better than Bebex… whoever upgrades their car just tell you they’re feeling insecure

Фото профиля Ola omo Ola
Ola omo Ola3 месяцев назад

Hmn another angle

Фото профиля CHIDUBEM Edward
CHIDUBEM Edward3 месяцев назад

Car BBL

Фото профиля Ola omo Ola
Ola omo Ola3 месяцев назад

😂😂

Фото профиля Kings Oponopono 🇳🇬
Kings Oponopono 🇳🇬3 месяцев назад

You nor upgrade the engine join

Фото профиля Ola omo Ola
Ola omo Ola3 месяцев назад

@sirbak_tomorrow 😂😂

Фото профиля Kings Oponopono 🇳🇬
Kings Oponopono 🇳🇬3 месяцев назад

I tire oh 😁

Фото профиля Kunmi Àgbà Farmer
Kunmi Àgbà Farmer3 месяцев назад

Hope it won’t end with story later o😂

Фото профиля Ola omo Ola
Ola omo Ola3 месяцев назад

That guy get doings o I doubt

Фото профиля Kunmi Àgbà Farmer
Kunmi Àgbà Farmer3 месяцев назад

E sure for am be that

Фото профиля Bosun_Sola
Bosun_Sola3 месяцев назад

He tried but Alignment gap plenty for everywhere

Фото профиля 1709autos
1709autos3 месяцев назад

I Dey see body filler everywhere 😭

Фото профиля Ola omo Ola
Ola omo Ola3 месяцев назад

Omo but the guy bad

Фото профиля 1709autos
1709autos3 месяцев назад

If you say so

Фото профиля 🧸
🧸3 месяцев назад

Na to carry mini bus give am make e run brabus for me

Фото профиля Ola omo Ola
Ola omo Ola3 месяцев назад

Wetin happen 😂

Фото профиля Akindele Oluwadunsin
Akindele Oluwadunsin3 месяцев назад

Abeg Ibadan drivers should try and upgrade their micra 😂😂🙏🙏🙏

Фото профиля Ola omo Ola
Ola omo Ola3 месяцев назад

@DomainOliver To what 😂😂 Those ones that drive like crazy people

Фото профиля Akindele Oluwadunsin
Akindele Oluwadunsin3 месяцев назад

May be Lamborghini urus abi wetin u think my oga 😂😂😂😂

Фото профиля Ola omo Ola
Ola omo Ola3 месяцев назад

E no naw 😂

Фото профиля UNC Zippy
UNC Zippy3 месяцев назад

Can upgrade IS250 2012 to 2020

Фото профиля Ola omo Ola
Ola omo Ola3 месяцев назад

I doubt there is anything that guy can’t pull sha

Фото профиля UNC Zippy
UNC Zippy3 месяцев назад

I go like do am if I fit afford am

Фото профиля Ola omo Ola
Ola omo Ola3 месяцев назад

You can check him on TikTok

Фото профиля UNC Zippy
UNC Zippy3 месяцев назад

Ok thank bro

Фото профиля Knight Harbinger
Knight Harbinger3 месяцев назад

Low IQ behaviour

Фото профиля 🪔🧘🏽‍♂️God
🪔🧘🏽‍♂️God3 месяцев назад

He’s really good !!

Фото профиля Ola omo Ola
Ola omo Ola3 месяцев назад

Very good

Фото профиля Frank
Frank3 месяцев назад

Give Nigeria stable electricity, good education, supply chains, and access to capital; you wd unlock that Nigeria of your dream. We have this in us already mehnnn, this video tells you everything! This isn't rocket science!

Фото профиля Kaycee
Kaycee3 месяцев назад

Wow! That’s amazing but to keep this car running, he will be the one running the maintenance cus this car and electrical fault go be 5/6😂

Фото профиля Don Ese Julió
Don Ese Julió3 месяцев назад

Good makeover. Total transformation. Quick question - Would you register or re-register this car as a 2021 car? Knowing that the engine and chassis numbers, respectively, remain the same.

Фото профиля Baloo
Baloo3 месяцев назад

Na all this kind car dey catch fire for road

Фото профиля Temidayo🇨🇦
Temidayo🇨🇦3 месяцев назад

How much to upgrade car?

Фото профиля Ola omo Ola
Ola omo Ola3 месяцев назад

Where you con de since all these while I never see your tweet before 😂

Фото профиля Temidayo🇨🇦
Temidayo🇨🇦3 месяцев назад

As how na

Фото профиля Ola omo Ola
Ola omo Ola3 месяцев назад

Being serious o

Фото профиля Temidayo🇨🇦
Temidayo🇨🇦3 месяцев назад

Okay

Фото профиля Mr john
Mr john3 месяцев назад

This guy needs to be branded, I'm scared they might come for him, because he has no licence like brabus, masonry and others.. this guy is a guinus. He's intelligent and hard working.. he just need to be careful

Фото профиля Lutfy
Lutfy3 месяцев назад

Make dem give this guy Nigeria destiny make him upgrade am … omo 😳😳

Фото профиля Bucky®️
Bucky®️3 месяцев назад

Hard for me to believe 😔 omoh 🥺

Фото профиля Mukhtar
Mukhtar3 месяцев назад

Contractors wey dey supply cars to government smiling for this opportunity

Фото профиля UGBOAJA KENNETH OKECHUKWU💎
UGBOAJA KENNETH OKECHUKWU💎3 месяцев назад

You go make sure say you carry better fire extinguisher and extra fire extinguisher with another big extinguisher aswell

Фото профиля SoBlaze
SoBlaze3 месяцев назад

He is, YES. Untill you own one & experience the malfunctioning anger of most of the electronic communications in upgrade cars. Or when you just wake up and see different lights on the dashboard. And how the chromes around the cars fade off so fast. It's a result of bad economy

Фото профиля Mr Jugular👨🏾‍🦰👨🏾‍🦰🇳🇬 🇬🇧👨🏾‍🦰👨🏾‍🦰
Mr Jugular👨🏾‍🦰👨🏾‍🦰🇳🇬 🇬🇧👨🏾‍🦰👨🏾‍🦰3 месяцев назад

This is a criminal act 😌

Фото профиля Ola’Lekan
Ola’Lekan3 месяцев назад

It’s stupidity to try to update a 2011 car to 2021 sha.

Фото профиля Engrpreneur
Engrpreneur3 месяцев назад

Nonsense! The cables they ran for the interior upgrade how was the insulation?? Plus the screen on the headrest is china knock off not original....complete waste of money!

Фото профиля (LFC)Bigstepper
(LFC)Bigstepper3 месяцев назад

That phone fit be xr upgraded Blord version

Фото профиля Moshood
Moshood3 месяцев назад

We are a useless nation with low IQ individual

Фото профиля Mike Obong
Mike Obong3 месяцев назад

Let’s see what the engine looks like

Фото профиля @mrbuchy
@mrbuchy3 месяцев назад

Noting person wan tell me ma this man run white money car 😂

Похожие видео