正在加载视频...

视频加载失败

This bebex guy is going crazy with this upgrade thing o 😳😳

553,543 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)

58 条评论

C.O.G ⭐️⭐️ 的头像
C.O.G ⭐️⭐️3 个月前

Just take that 40m and buy a real car not this

Ola omo Ola 的头像
Ola omo Ola3 个月前

That one sef de

Gabby 💎♊ 的头像
Gabby 💎♊3 个月前

It's obvious his phone too is upgraded

Ola omo Ola 的头像
Ola omo Ola3 个月前

@imobiho_ga8906 😂

Manny*Gee 的头像
Manny*Gee3 个月前

With all these upgrades and the car completely looking like the upgraded version U sure say no be so dem dey upgrade those cars just dey slam am with names and prizes

Ola omo Ola 的头像
Ola omo Ola3 个月前

Omo na wetin me too de think o

Segun of Manchester united 💛🔱 EXCEL AUTOS 的头像
Segun of Manchester united 💛🔱 EXCEL AUTOS3 个月前

What if all this òyìnbó are just upgrading car us saying they made another new car

Ola omo Ola 的头像
Ola omo Ola3 个月前

Na like just like the same thing check their models

DaddyE’s 的头像
DaddyE’s3 个月前

Nobody does it better than Bebex… whoever upgrades their car just tell you they’re feeling insecure

Ola omo Ola 的头像
Ola omo Ola3 个月前

Hmn another angle

CHIDUBEM Edward 的头像
CHIDUBEM Edward3 个月前

Car BBL

Ola omo Ola 的头像
Ola omo Ola3 个月前

😂😂

Kings Oponopono 🇳🇬 的头像
Kings Oponopono 🇳🇬3 个月前

You nor upgrade the engine join

Ola omo Ola 的头像
Ola omo Ola3 个月前

@sirbak_tomorrow 😂😂

Kings Oponopono 🇳🇬 的头像
Kings Oponopono 🇳🇬3 个月前

I tire oh 😁

Kunmi Àgbà Farmer 的头像
Kunmi Àgbà Farmer3 个月前

Hope it won’t end with story later o😂

Ola omo Ola 的头像
Ola omo Ola3 个月前

That guy get doings o I doubt

Kunmi Àgbà Farmer 的头像
Kunmi Àgbà Farmer3 个月前

E sure for am be that

Bosun_Sola 的头像
Bosun_Sola3 个月前

He tried but Alignment gap plenty for everywhere

1709autos 的头像
1709autos3 个月前

I Dey see body filler everywhere 😭

Ola omo Ola 的头像
Ola omo Ola3 个月前

Omo but the guy bad

1709autos 的头像
1709autos3 个月前

If you say so

🧸 的头像
🧸3 个月前

Na to carry mini bus give am make e run brabus for me

Ola omo Ola 的头像
Ola omo Ola3 个月前

Wetin happen 😂

Akindele Oluwadunsin 的头像
Akindele Oluwadunsin3 个月前

Abeg Ibadan drivers should try and upgrade their micra 😂😂🙏🙏🙏

Ola omo Ola 的头像
Ola omo Ola3 个月前

@DomainOliver To what 😂😂 Those ones that drive like crazy people

Akindele Oluwadunsin 的头像
Akindele Oluwadunsin3 个月前

May be Lamborghini urus abi wetin u think my oga 😂😂😂😂

Ola omo Ola 的头像
Ola omo Ola3 个月前

E no naw 😂

UNC Zippy 的头像
UNC Zippy3 个月前

Can upgrade IS250 2012 to 2020

Ola omo Ola 的头像
Ola omo Ola3 个月前

I doubt there is anything that guy can’t pull sha

UNC Zippy 的头像
UNC Zippy3 个月前

I go like do am if I fit afford am

Ola omo Ola 的头像
Ola omo Ola3 个月前

You can check him on TikTok

UNC Zippy 的头像
UNC Zippy3 个月前

Ok thank bro

Knight Harbinger 的头像
Knight Harbinger3 个月前

Low IQ behaviour

🪔🧘🏽‍♂️God 的头像
🪔🧘🏽‍♂️God3 个月前

He’s really good !!

Ola omo Ola 的头像
Ola omo Ola3 个月前

Very good

Frank 的头像
Frank3 个月前

Give Nigeria stable electricity, good education, supply chains, and access to capital; you wd unlock that Nigeria of your dream. We have this in us already mehnnn, this video tells you everything! This isn't rocket science!

Kaycee 的头像
Kaycee3 个月前

Wow! That’s amazing but to keep this car running, he will be the one running the maintenance cus this car and electrical fault go be 5/6😂

Don Ese Julió 的头像
Don Ese Julió3 个月前

Good makeover. Total transformation. Quick question - Would you register or re-register this car as a 2021 car? Knowing that the engine and chassis numbers, respectively, remain the same.

Baloo 的头像
Baloo3 个月前

Na all this kind car dey catch fire for road

Temidayo🇨🇦 的头像
Temidayo🇨🇦3 个月前

How much to upgrade car?

Ola omo Ola 的头像
Ola omo Ola3 个月前

Where you con de since all these while I never see your tweet before 😂

Temidayo🇨🇦 的头像
Temidayo🇨🇦3 个月前

As how na

Ola omo Ola 的头像
Ola omo Ola3 个月前

Being serious o

Temidayo🇨🇦 的头像
Temidayo🇨🇦3 个月前

Okay

Mr john 的头像
Mr john3 个月前

This guy needs to be branded, I'm scared they might come for him, because he has no licence like brabus, masonry and others.. this guy is a guinus. He's intelligent and hard working.. he just need to be careful

Lutfy 的头像
Lutfy3 个月前

Make dem give this guy Nigeria destiny make him upgrade am … omo 😳😳

Bucky®️ 的头像
Bucky®️3 个月前

Hard for me to believe 😔 omoh 🥺

Mukhtar 的头像
Mukhtar3 个月前

Contractors wey dey supply cars to government smiling for this opportunity

UGBOAJA KENNETH OKECHUKWU💎 的头像
UGBOAJA KENNETH OKECHUKWU💎3 个月前

You go make sure say you carry better fire extinguisher and extra fire extinguisher with another big extinguisher aswell

SoBlaze 的头像
SoBlaze3 个月前

He is, YES. Untill you own one & experience the malfunctioning anger of most of the electronic communications in upgrade cars. Or when you just wake up and see different lights on the dashboard. And how the chromes around the cars fade off so fast. It's a result of bad economy

Mr Jugular👨🏾‍🦰👨🏾‍🦰🇳🇬 🇬🇧👨🏾‍🦰👨🏾‍🦰 的头像
Mr Jugular👨🏾‍🦰👨🏾‍🦰🇳🇬 🇬🇧👨🏾‍🦰👨🏾‍🦰3 个月前

This is a criminal act 😌

Ola’Lekan 的头像
Ola’Lekan3 个月前

It’s stupidity to try to update a 2011 car to 2021 sha.

Engrpreneur 的头像
Engrpreneur3 个月前

Nonsense! The cables they ran for the interior upgrade how was the insulation?? Plus the screen on the headrest is china knock off not original....complete waste of money!

(LFC)Bigstepper 的头像
(LFC)Bigstepper3 个月前

That phone fit be xr upgraded Blord version

Moshood 的头像
Moshood3 个月前

We are a useless nation with low IQ individual

Mike Obong 的头像
Mike Obong3 个月前

Let’s see what the engine looks like

@mrbuchy 的头像
@mrbuchy3 个月前

Noting person wan tell me ma this man run white money car 😂

相关视频

They going crazy in this bar 😳😳🤯
1:13

Sensitive content

They going crazy in this bar 😳😳🤯

Isaythetruth

29,884 次观看 • 1 年前

This must be a guy thing? 😳😳😳 🔥🔥🔥
0:32

Sensitive content

This must be a guy thing? 😳😳😳 🔥🔥🔥

Trump Girl

266,561 次观看 • 8 个月前