Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This blogger dey prostrate for Jarvis and she did this ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

144,145 Aufrufe โ€ข vor 1 Jahr โ€ขvia X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von Yung Baller
Yung Ballervor 1 Jahr

Nice one If you prostrate for me I go prostate for you too But all the same Good one by Jarvis there

Profilbild von MICHAEL CONNECTS ๐Ÿ‘‘๐Ÿซก
MICHAEL CONNECTS ๐Ÿ‘‘๐Ÿซกvor 1 Jahr

The way i dey quick prostrate once i notice say you wan bill me ehn

Profilbild von Checkmate
Checkmatevor 1 Jahr

She said if you have gun now, thatโ€™s how you would have shot me, my guy said yes๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ If anything happens to her now, na u dem go come carry oh๐Ÿ˜œ

Profilbild von Rybak
Rybakvor 1 Jahr

Person son wey dem get hope in

Profilbild von Kolawole
Kolawolevor 1 Jahr

โ€œIf you have gun thatโ€™s how youโ€™d have shot meโ€ Mumu say yes

Profilbild von GOD DID๐Ÿซถ
GOD DID๐Ÿซถvor 1 Jahr

Peller just get tum boy as gf๐Ÿคฆ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von TMD
TMDvor 1 Jahr

Just get this money o cus how can a grown up man be spreading it like this for Jarvis. I like the fact that she didnโ€™t entertain the prostration as she also did the same.

Profilbild von Premium
Premiumvor 1 Jahr

Why guess when you can know?

Profilbild von Sir Philip Web3
Sir Philip Web3vor 1 Jahr

Nice gesture by Jarvis โค๏ธ

Profilbild von J.ยฎ.H.ลƒ.ล‡.ยฅ 26
J.ยฎ.H.ลƒ.ล‡.ยฅ 26vor 1 Jahr

Omor fame no fit everybody

Profilbild von David๐Ÿ‘‘๐Ÿงก
David๐Ÿ‘‘๐Ÿงกvor 1 Jahr

E no go better for the boy ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

ร„hnliche Videos