Loading video...
Video Failed to Load
This boy doesn't know what he's doing, he will regret this ๐คฆ๐ฝโโ
135,622 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

BTC in 2010

Real

Theyโre in love, but the girl go spoil pass the boy Well na 2030 we go hear the full gist until then Make Tinubu commot office first

Hmm

That girl dun useless him life brrr ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ That "I don't know what you are saying" dun sell am out.. The guy dun fall in love and she just dey there dey use am as pet ๐๐ Omo X90000000000000 when den ask me sef that question, I no know weytin to talk

The boy useless

The thing no go clear for hin eyes now... When den commot sec school wey she dun over hot... Nah dem hin eyes go begin see am lmao

2030 we will be there Inshallah ๐ I Don save the video

Aje

E happened to me

I kniw

Dey play, en go still smash am wetin no good

Hmm

May their two go read their book

Why

Free the boy

I dey annoyed

Home boy, hime gurl make pant and boxer fit dey shift

๐

Beauty and the beast but the other way round

Thr girl is enjoying the cute guy and his sidt lips...

Guyyy

this guy go shed tears anytime he remembers this๐ญ

Na so una go take start like peller and javis abi

lol the like don already Dey there after 10 years the girl go always like the boy

Hmm

Dem better focus for book

Rest bro

Are you the boy

That boy na bad boy

We nor even need to wait for two World Cup, This one go regret e life later ๐ฅฒ

Real
