Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

This boy doesn't know what he's doing, he will regret this 🤦🏽‍♂

135,622 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

32 Yorum

𝔹𝕚𝕘 𝔸𝕕𝕖 ❤️🦅 profil fotoğrafı
𝔹𝕚𝕘 𝔸𝕕𝕖 ❤️🦅1 ay önce

BTC in 2010

Eye Bee 🦅 profil fotoğrafı
Eye Bee 🦅1 ay önce

Real

Vibes_cc profil fotoğrafı
Vibes_cc1 ay önce

They’re in love, but the girl go spoil pass the boy Well na 2030 we go hear the full gist until then Make Tinubu commot office first

Eye Bee 🦅 profil fotoğrafı
Eye Bee 🦅1 ay önce

Hmm

85 profil fotoğrafı
851 ay önce

That girl dun useless him life brrr 😭😭😭😭 That "I don't know what you are saying" dun sell am out.. The guy dun fall in love and she just dey there dey use am as pet 💔💔 Omo X90000000000000 when den ask me sef that question, I no know weytin to talk

Eye Bee 🦅 profil fotoğrafı
Eye Bee 🦅1 ay önce

The boy useless

85 profil fotoğrafı
851 ay önce

The thing no go clear for hin eyes now... When den commot sec school wey she dun over hot... Nah dem hin eyes go begin see am lmao

IBRAHIM profil fotoğrafı
IBRAHIM1 ay önce

2030 we will be there Inshallah 😂 I Don save the video

Eye Bee 🦅 profil fotoğrafı
Eye Bee 🦅1 ay önce

Aje

JOHN BLACK profil fotoğrafı
JOHN BLACK1 ay önce

E happened to me

Eye Bee 🦅 profil fotoğrafı
Eye Bee 🦅1 ay önce

I kniw

Sammy profil fotoğrafı
Sammy1 ay önce

Dey play, en go still smash am wetin no good

Eye Bee 🦅 profil fotoğrafı
Eye Bee 🦅1 ay önce

Hmm

BIG SOG DFQ🔊 #freelildurk profil fotoğrafı
BIG SOG DFQ🔊 #freelildurk1 ay önce

May their two go read their book

Eye Bee 🦅 profil fotoğrafı
Eye Bee 🦅1 ay önce

Why

Oʂƈαɾ ᗪ乇尺卂卄! profil fotoğrafı
Oʂƈαɾ ᗪ乇尺卂卄!1 ay önce

Free the boy

Eye Bee 🦅 profil fotoğrafı
Eye Bee 🦅1 ay önce

I dey annoyed

Jseoph Jr profil fotoğrafı
Jseoph Jr1 ay önce

Home boy, hime gurl make pant and boxer fit dey shift

Eye Bee 🦅 profil fotoğrafı
Eye Bee 🦅1 ay önce

😂

waleyluvpuhhh profil fotoğrafı
waleyluvpuhhh1 ay önce

Beauty and the beast but the other way round

Henry profil fotoğrafı
Henry1 ay önce

Thr girl is enjoying the cute guy and his sidt lips...

blog x profil fotoğrafı
blog x1 ay önce

Guyyy

haise ☆ profil fotoğrafı
haise ☆1 ay önce

this guy go shed tears anytime he remembers this😭

shefiu ogundipe morayo profil fotoğrafı
shefiu ogundipe morayo1 ay önce

Na so una go take start like peller and javis abi

Kamasutra🔞🍆🍑 profil fotoğrafı
Kamasutra🔞🍆🍑1 ay önce

lol the like don already Dey there after 10 years the girl go always like the boy

Eye Bee 🦅 profil fotoğrafı
Eye Bee 🦅1 ay önce

Hmm

Vami-Mavisa 🌹🌹 profil fotoğrafı
Vami-Mavisa 🌹🌹1 ay önce

Dem better focus for book

ALIYU🦅🪖 profil fotoğrafı
ALIYU🦅🪖1 ay önce

Rest bro

Eye Bee 🦅 profil fotoğrafı
Eye Bee 🦅1 ay önce

Are you the boy

Castolo profil fotoğrafı
Castolo1 ay önce

That boy na bad boy

Nathaniel profil fotoğrafı
Nathaniel1 ay önce

We nor even need to wait for two World Cup, This one go regret e life later 🥲

Eye Bee 🦅 profil fotoğrafı
Eye Bee 🦅1 ay önce

Real

Benzer Videolar