Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This boy ehhh 😭🙆♂️
Комментарии: 33

Little buddy is gonna be a real bad n#gga when he grows. Those waist thrust wasn't thought in a dancing school.

😂😂😂😂😂😂 baba de tear steps Steps de what ???????

This boy no go k!ll person see steeeze

Pocolee never even reach 1 month for prison o, una don replace am sharp sharp

Non of his moves require any stress at all. Rich dance🙂↔️🪽

All the tiktok dance wey come him head he dey dance 😂

It’s the fact that he doesn’t seem to be doing too much, but mehn, the steps just dey show! 🤣👏🏽🔥

Look at the focus! 😂 No distractions, just pure legwork and zero mistake. Someone get this young man a stage and a brand deal already asap

This boy definitely has a tiktok account

Just say pocolee take small absence Nigerians don replace am, Nawa o🔥

He’s so calm about it with crazy Aura 😅

The woman looks like his mum and she’s a good dancer too

Pocolee replacement don land O 🧐

100% Steeze 80% dance 90% Aura 100% Composure

Ridiculous amount of aura mehn

This boi got the Steeze of a 25yr old 😅🔥

This no be small pikin o… ancestors come back

The boy don watch Tiktok tire 😂😂

Witnessed him live ..d kid was simply amazing

This one na boy Abi na man 🤔

Aura dey cry beside this boy 😁😂😩😩

Which kain steeze be this. No stress for the dance steps.

The boy is too good

Boy mama dey do Tiktok

This one no dey read book again Na tiktok he dey sleep 😂

See different steps abeg

The boy is too talented as a dancer His steeze is a flex His steps are immaculate

He sabi 😁

Una see old man Dey call am boy

The boy they make me remember those times wey we de go birthday party lol Omo nah first position nobody come close

Ancestor 🤣

Nah Man you dey call boy ???

Steps for 2026, hmm. We are finished sha. Lost generation coming up!
