ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
This boy ehhh ๐ญ๐โโ๏ธ
33 ๆก่ฏ่ฎบ

Little buddy is gonna be a real bad n#gga when he grows. Those waist thrust wasn't thought in a dancing school.

๐๐๐๐๐๐ baba de tear steps Steps de what ???????

This boy no go k!ll person see steeeze

Pocolee never even reach 1 month for prison o, una don replace am sharp sharp

Non of his moves require any stress at all. Rich dance๐โโ๏ธ๐ชฝ

All the tiktok dance wey come him head he dey dance ๐

Itโs the fact that he doesnโt seem to be doing too much, but mehn, the steps just dey show! ๐คฃ๐๐ฝ๐ฅ

Look at the focus! ๐ No distractions, just pure legwork and zero mistake. Someone get this young man a stage and a brand deal already asap

This boy definitely has a tiktok account

Just say pocolee take small absence Nigerians don replace am, Nawa o๐ฅ

Heโs so calm about it with crazy Aura ๐

The woman looks like his mum and sheโs a good dancer too

Pocolee replacement don land O ๐ง

100% Steeze 80% dance 90% Aura 100% Composure

Ridiculous amount of aura mehn

This boi got the Steeze of a 25yr old ๐ ๐ฅ

This no be small pikin oโฆ ancestors come back

The boy don watch Tiktok tire ๐๐

Witnessed him live ..d kid was simply amazing

This one na boy Abi na man ๐ค

Aura dey cry beside this boy ๐๐๐ฉ๐ฉ

Which kain steeze be this. No stress for the dance steps.

The boy is too good

Boy mama dey do Tiktok

This one no dey read book again Na tiktok he dey sleep ๐

See different steps abeg

The boy is too talented as a dancer His steeze is a flex His steps are immaculate

He sabi ๐

Una see old man Dey call am boy

The boy they make me remember those times wey we de go birthday party lol Omo nah first position nobody come close

Ancestor ๐คฃ

Nah Man you dey call boy ???

Steps for 2026, hmm. We are finished sha. Lost generation coming up!
