Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This brother never give up 😭
16,819 Aufrufe • vor 7 Tagen •via X (Twitter)
44 Kommentare

Una no go believe say This guy graduated from university of Ibadan 😭😭😭

Jee ho vah 😭

What is he trying to do??

Music😭😭

Where the two girls way dey always dance with him 😂😂

Dem don give up

😂😂😂and the werey dey always get hard beat

Ogun aye

😭😭😭

E enter somehow oo😂🔥

As how😭

We no normal for dis country seh🤣🤣

This same song😭😭

Yes 😭

Na bop be this 😅🔥🔥🔥

Upcoming since 2015 😂 the guy Dey muzz me

😭😭😭

All this Yoruba boys 😂😂😂 this don wacko 😂

Gospel-hip hop

Chris na weray

10/16/26. Smh 🤦🏼♂️

Fraaaaaaa

He no fit give up o after all the years he has put in now 💪💪

Omo the guy work rate is top tier.

And ma this kind music dae trend for my country.😭

😭😭😭😭😭

Omoh tell am say the ogun aye still dey nearby o make he no whine himself o

Obviously, the most high reigneth 😂

??

😂😂😂

I love him gan back then 😂

Really?😂

Na illeri no be really

😂😂

Good sound Bad PR

Raphael 😂😂

Make Zeh nation sign him

He no wan give up na🤣

😂😂😂

Seraph 😂😂

Omoh see full joy

Where he dey now😂😭

😭

😩😩😩😩😹😹😹😹

