Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This cake go reach everybody ๐
328,399 Aufrufe โข vor 12 Tagen โขvia X (Twitter)
53 Kommentare

who be the original owner of the cake?

National cake๐

Guess wetin she tell Samuel banks

why?

Just guess

make he carry her go house

Why she de kiss everybody

๐๐

Things and things Dey happen

Lmao๐๐๐

obo olomo kan ๐๐

Una dey talk o๐๐๐ฅน

National cake

e go reach all of us

Sheโs hi

na why she dey kiss everybody

which shima be that

She de for everybody ๐

Samuel don try run but the cake no gree leave am. Loyalty too much

The guy dey shy

Na slovido๐

๐๐๐

@CHULLY1010 Why the guy dey do like that sef ๐

@CHULLY1010 Na slovido๐

๐๐๐๐ As long as it doesn't reach you I'm fine

Anfani adugbo

How many people she go kiss hmmm this bae don turn free entery

Kiss nah handshake for her hand

She jus dey share am give everybody ๐

Nah Elesin

@CHULLY1010 ๐๐๐

She should stop drinking in public. Every video has been a shame

Another phyna from yoruba land ๐ ๐

Na for street since nahโฆ even before BBN๐

Same thing she was doing to faith in the house Always wants to kiss

I just dey observe them since๐

She jus dey share am give everybody ๐

She be Ebutte meta girl fuck na less

@Ayanfe_Baddo Samuel is trying all possible means to run but this girl no gree for him ๐๐๐omo werey no want wahala

This Egbon No bad o guy feel the Vibe s now

Make she come Dey for me too I no go loose guard

e go reach everybody

Samuel na mumu ๐๐ he no sabi work ni

For the people,by the people

๐๐๐

National cake he go touch everybody

@grok who is the lady in this video

Na national treasure

whoโs she?

No be wasiu ayinde again? ๐

she fit de use this thing pepper maybe her recent ex๐ญ๐

No be rufia be this -@0TBabs

You dey get ๐
