Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This cake go reach everybody 😂
328,399 görüntüleme • 12 gün önce •via X (Twitter)
53 Yorum

who be the original owner of the cake?

National cake😂

Guess wetin she tell Samuel banks

why?

Just guess

make he carry her go house

Why she de kiss everybody

😂😂

Things and things Dey happen

Lmao😂😂😂

obo olomo kan 😂😂

Una dey talk o😂😂🥹

National cake

e go reach all of us

She’s hi

na why she dey kiss everybody

which shima be that

She de for everybody 😂

Samuel don try run but the cake no gree leave am. Loyalty too much

The guy dey shy

Na slovido😂

😂😂😂

@CHULLY1010 Why the guy dey do like that sef 😂

@CHULLY1010 Na slovido😂

💃💃💃💃 As long as it doesn't reach you I'm fine

Anfani adugbo

How many people she go kiss hmmm this bae don turn free entery

Kiss nah handshake for her hand

She jus dey share am give everybody 😂

Nah Elesin

@CHULLY1010 😂😂😂

She should stop drinking in public. Every video has been a shame

Another phyna from yoruba land 😅😂

Na for street since nah… even before BBN😂

Same thing she was doing to faith in the house Always wants to kiss

I just dey observe them since😂

She jus dey share am give everybody 😂

She be Ebutte meta girl fuck na less

@Ayanfe_Baddo Samuel is trying all possible means to run but this girl no gree for him 😂😂😂omo werey no want wahala

This Egbon No bad o guy feel the Vibe s now

Make she come Dey for me too I no go loose guard

e go reach everybody

Samuel na mumu 😂😂 he no sabi work ni

For the people,by the people

😂😂😂

National cake he go touch everybody

@grok who is the lady in this video

Na national treasure

who’s she?

No be wasiu ayinde again? 😏

she fit de use this thing pepper maybe her recent ex😭😂

No be rufia be this -@0TBabs

You dey get 😂
Benzer Videolar
if our relationship never go reach this stage, I no like😂😂😂
MRR ADDY
727,096 görüntüleme • 5 ay önce
