Loading video...
Video Failed to Load
This can never be in Nigeria. 😂
35,349 views • 11 days ago •via X (Twitter)
20 Comments

Na inside the car be Koko 😭😂

Abi when you people are too busy believing in one God or the other This is real life not delusions

Apart from elections problem, the kind of dirt on Nigeria cars can’t be clean by the machine

I never seen someone say they would go through that twice in my life 😅Sounds like an Igbo JJC who start to dey think about money straightaway 😅🤣

Just dey play😂😂

Start am,u can do it

Let them solve electricity problem first.. Lol 😆

You want make them call am $500 per wash

Can we pay ? 😆

@Showblast007 🤣🤣🤣🤣

Where is the power to run it

It is not profitable, in Nigeria we wash both inside of a car and outside for just 3k, however using this machine it will cost you more Dan 10k to just wash outside alone fact check me it is not cheep abroad. 😀

No be country wey get stable electricity go get development??

Oloyibo ofo 😂

Don’t worry boss give me 3 years

Wetin Dey egbeda here

Something wey no de clean

lol how do cars with red mud be washed

Lack of steady power supply.

You don forget say Nigerians tire Dey dirty Abi?
