Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This can’t be real 😂🤣
292,083 Aufrufe • vor 11 Monaten •via X (Twitter)
36 Kommentare

AI don enter wrong hands 😂😭😂 Omo! I watch m finish with shining teeth 😄❤️

No sleep for anybody until i get Ola attention 😂

My oga 🤣😂

“Na Management issues…I just get strong leadership spirit”😭😭😭😂

"if I no scatter small dem no go value peace when I quite.

This one off me🤣😂"Control your environment, cry with confidence"

My stomach get alarm once e ring , everybody go hear life and direct😂😂

This one be devil 😂

"Them no dey understand greatness early "😂

Na Management Issue ooo. Strong Leadership quality 😂🤣😂🤣

Na management issue, I just get strong leadership sprit, dem no dey understand greatness early 🤣 Even if na AI this is funny 🤣

Control your environment cry with confident 😂

@Amaddream_ Definitely, this is Ai ! Ai is just creative if you know how to use it.

so you Dey tell me now if nah my picture they use do this thing I go talk pass this one self 😂

Say na management issues😂😂😂😂😂😂

“I help her test her patience” 😂😂😂

This one 😂

Nah AI be this or wetin ?

Na management issues I get strong leadership spirit they no Dey understand greatness early 😂🤲🏾

I de learn all Nigerian Pidgin from one video.

"Cry with confident, if you start soft them go take you play" 💔😭

“cry with confidence” this really got me 😂

😂😂 Na the kain confidence all these babies dey get now since 2020

😂 😂

I know it's AI but Lowkey the voice come de sound like Oluebube,that Nollywood actress 😀

That " cry with confidence" is a banger

That weyrey say him help him mama test her patience.

These AI videos are crazy

No be lie once you start soft them go follow u play 🤣

No Sleep for anybody 🤣🤣🤣

Cry with confidence 😂😂😂

Cry, chop, sleep small, cry again 😂

Nigerians are teaching aI their retarded-sounding broken English

Na AY no be AI. So na real

“Na management issue, I just get strong leadership spirit…”😂😂😂

Testing her patience really? 😂
