Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This car has yellow fever ๐
188,322 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
20 Kommentare

Donโt women patronize you @SarkinMota_AMF ๐คท๐ฝโโ๏ธ Everytime na โMy bratherโ ๐

does this song fit Miami

Now, that's how to market a car..... Detailed !! No be 'you be love it' a million times without actually telling us about what you're marketing.

@SarkinMota_AMF wetin b ur problem with civil servants

I no even get, is he trying to get people to buy the car or he's trying to tell people the reasons why you should not buy the car? ๐ Which be "just voom" and your salary for one month don finish? ๐

Carbon fiber??

Civil Servants in the MUD Once again Chaiii God when ??

Allah kawu kasuwa mai albarka

I luv your videos especially the part of civil servant

Civil servant still collect again ๐๐๐

This guy dey kill me๐ญ๐

My brother wetin u get against civil servant ๐คฃ๐คฃ

Wetin civil servant do you

๐ฅ

This man๐คฃ๐คฃ

How many like for it

I like as you honest with the full consumption ๐

Car wey them go park after 3years na you dey yab civil servants for? Mtcheew

No be for civil servant๐

Any car Wey get 4exus no be for civil servant
