Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This Carterefe sister na correct babe😩😂🔥

78,490 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 17

Фото профиля Mr Prolific
Mr Prolific9 месяцев назад

Nigeria dating culture is poverty elevation scheme. When a girl say something normal, it seems strange in the ear of others. Why does a guy have to pay you for being his girlfriend?. I do what am supposed to do out of love, not out of obligation.. I run my program.‼️

Фото профиля Abiola Mr Wealth
Abiola Mr Wealth9 месяцев назад

When u see a smart girl e no dey tey to know them

Фото профиля Dr. Notyourboy
Dr. Notyourboy9 месяцев назад

Hope say no be acting oo

Фото профиля 🧣Da Vincí
🧣Da Vincí9 месяцев назад

Na why Carter no let am go, he knw say she go sabi the work

Фото профиля Mijo.sui
Mijo.sui9 месяцев назад

That one no concern me. Abeg how I go take learn this dance

Фото профиля HORPEYHEMI
HORPEYHEMI9 месяцев назад

She be werey 😂😂

Фото профиля DANIEL
DANIEL9 месяцев назад

I don like this girl 😂

Фото профиля Obazee osaro timilehin
Obazee osaro timilehin9 месяцев назад

She's so cute

Фото профиля realjera
realjera9 месяцев назад

Better replyyyy.....

Фото профиля Mazi Ugwuanyi
Mazi Ugwuanyi9 месяцев назад

Akiko... Go marry am fess .. body go tell u

Фото профиля THE NEXT GUY E-Money dash car
THE NEXT GUY E-Money dash car9 месяцев назад

She dey craze

Фото профиля JEHOVAH SON 💙
JEHOVAH SON 💙9 месяцев назад

Cater wan put the girl from dragging 😂 but she use her head

Фото профиля Stone
Stone9 месяцев назад

Wwsss! 🤍😊

Фото профиля Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬
Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬9 месяцев назад

Even Carter Efe go secure Mary B4 us 😂 Her iQ too sharp!

Фото профиля _Theyoungnurse
_Theyoungnurse9 месяцев назад

She Dey lie for you 😂😂

Фото профиля Captainjosy
Captainjosy9 месяцев назад

She’s a gem

Фото профиля Stone
Stone9 месяцев назад

🤍

Похожие видео