Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This Carterefe sister na correct babe😩😂🔥
78,444 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)
17 Kommentare

Nigeria dating culture is poverty elevation scheme. When a girl say something normal, it seems strange in the ear of others. Why does a guy have to pay you for being his girlfriend?. I do what am supposed to do out of love, not out of obligation.. I run my program.‼️

When u see a smart girl e no dey tey to know them

Hope say no be acting oo

Na why Carter no let am go, he knw say she go sabi the work

That one no concern me. Abeg how I go take learn this dance

She be werey 😂😂

I don like this girl 😂

She's so cute

Better replyyyy.....

Akiko... Go marry am fess .. body go tell u

She dey craze

Cater wan put the girl from dragging 😂 but she use her head

Wwsss! 🤍😊

Even Carter Efe go secure Mary B4 us 😂 Her iQ too sharp!

She Dey lie for you 😂😂

She’s a gem

🤍
Ähnliche Videos
Sensitive content
So Na Carterefe Destiny act as pikin for Funke Akindele Jenifa dairies, this boy na real Nepo baby 😂😂
D3VID 🐢
811,777 Aufrufe • vor 10 Tagen
