Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This challenge is super easy; I nailed it...🔥

602,938 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von 𝓝
𝓝vor 1 Jahr

god will punish you bro 😭😭

Profilbild von Pacific
Pacificvor 1 Jahr

This guy fit get mental disorder but we go dey think say na cruise until one day wey him go bite person ear...

Profilbild von /Egtrades𝕏
/Egtrades𝕏vor 1 Jahr

Omo that cartoon guy for TikTok Dey twitter Abeggg ???😂😂😂😂😂😂

Profilbild von Still On Still
Still On Stillvor 1 Jahr

Make Una First bookmark this one... More cuts under this one 💀 Memes full everywhere

Profilbild von AMARA
AMARAvor 1 Jahr

Daniel why are you always inside the bush?

Profilbild von T. Jay
T. Jayvor 1 Jahr

Stop it guy

Profilbild von Max (hot emin arc)🔺
Max (hot emin arc)🔺vor 1 Jahr

copy pasta but you can’t beat him tho

Profilbild von Alams Fel
Alams Felvor 1 Jahr

This rich man again😂

Profilbild von MrMore🇳🇬
MrMore🇳🇬vor 1 Jahr

Your crew members

Profilbild von DADDY PRESH 🥷💎✨
DADDY PRESH 🥷💎✨vor 1 Jahr

Make Lion just chop you for that bush, make you nor come out abeg

Profilbild von Osas
Osasvor 1 Jahr

You imbeciled it

Profilbild von HORLAMIDEY🧸💫
HORLAMIDEY🧸💫vor 1 Jahr

Go and learn from Oludomingo

Profilbild von Dogeman 👽💨
Dogeman 👽💨vor 1 Jahr

Be like u don go through back collect hilda bassey rice chop this one u just dey happy today

Profilbild von Professional Happy Dude😎
Professional Happy Dude😎vor 1 Jahr

And this guy go don old oo

Profilbild von Sir FMG
Sir FMGvor 1 Jahr

E no go better for all the twitter people wey make this guy influential

Profilbild von BITCOIN CHIEF (AKA OMA JI EGO)
BITCOIN CHIEF (AKA OMA JI EGO)vor 1 Jahr

Poverty Ambassador

Profilbild von Kay
Kayvor 1 Jahr

Between you and Portable I no know who get sense pass

Profilbild von BLAZE
BLAZEvor 1 Jahr

The time you spend dancing you could have utilized it properly on the farm working

Profilbild von Oshomah
Oshomahvor 1 Jahr

Give theeeeeem 🔥🔥🔥

Profilbild von BÖY-DĖĖĖ
BÖY-DĖĖĖvor 1 Jahr

Great is thy faithfulness

Profilbild von biggest Masquerade 🥇
biggest Masquerade 🥇vor 1 Jahr

My girlfriend just come invite me for her traditional wedding 💭💭🥶🔞🤯🥵

Profilbild von DAVIDO-Heir✨
DAVIDO-Heir✨vor 1 Jahr

Wetin be thisssss🤣🤣

Profilbild von Nnamdi 🦅
Nnamdi 🦅vor 1 Jahr

Continue this thing. 30 is almost knocking

Profilbild von Halcy Footy 🇦🇷🇪🇸
Halcy Footy 🇦🇷🇪🇸vor 1 Jahr

Omo don’t provoke me Daniel.

Profilbild von El-Epifanio
El-Epifaniovor 1 Jahr

Daniel joor nau 😂

Profilbild von BLACKWOLF OF LAGOS 🐺
BLACKWOLF OF LAGOS 🐺vor 1 Jahr

I think sey nah soldier ant enter your pants here o😀😂😂

Profilbild von Divo💰🦅
Divo💰🦅vor 1 Jahr

This guy be like spaghetti

Profilbild von moradeyo Godwin
moradeyo Godwinvor 1 Jahr

This one no be dance, na mosquito repellent ritual you dey perform.

Profilbild von REN
RENvor 1 Jahr

This

Profilbild von T. Jay
T. Jayvor 1 Jahr

Bruh use the back seat

Profilbild von tundey💰
tundey💰vor 1 Jahr

I pity your life, poverty na problem o

Profilbild von Richagi
Richagivor 1 Jahr

Daniel when will you stop deceiving us that you’re poor??😒

Profilbild von F a n t Ø m🏀⛹🏽‍♂️
F a n t Ø m🏀⛹🏽‍♂️vor 1 Jahr

😂😂😂😂😂

Profilbild von Kenn_eth
Kenn_ethvor 1 Jahr

Na evil forest you dey live

Ähnliche Videos

Booty Challenge... who nailed it? Glute Check ✅
0:38

Sensitive content

Booty Challenge... who nailed it? Glute Check ✅

Sai • சாய்

25,759 Aufrufe • vor 2 Monaten