Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This clip dey always muzz me😭😭
42 Kommentare

She think say she don see free money 😂

@chelsznn Tiff😭😭

She no suppose fear if I wan dash am money? Oga gimme banana joor

E sweet me d!e

Brrr wetin be dis 🤣😂😂

All of dem just like oshofree😭😭

She nearly aim am the banana 😭😭🤣🤣🤣🤣

E pain reach her smelly a nǔs😭😭

No vex,Their two done mad before?

😭😭😭

She think say na Asherkine 😭😂.. She no know say na Ashakasha 😭

She go wan mad😭😂

Na tiff😭😭

The look after he point the banana 😭😭

E get why God Create Adam Ahead 😂

I too like waiting that camera man do

chai mid girls eyes dey see

I like the Man hairstyle sha

You don change plug again

“Chop rice”

Una use shanko do content 😂

Nothing sweet me pass the money wey him throw for ground and the other banana him pick by himself.. 💀🤣 why she go drop the bananas for ground.. na that guy fit am lol.

Put the plantain in the bag abeg 😂😂

I know bro can never lose that’s why I watched till the end. 😂😂

If no be for one thing she no go gree sell that market 😭😂

If na me na straight uppercut oo 😂

😂😂😂😂 She eyeing u was crazy asf

Werey think say he dash am the money😂

E go too pain me 😂

Asherkine ❌ Asher why ✅

Ah 😂😂

that girl beauty no download finish

🤣 🤣 nigga! You is evil 🤣 I Iike as you drop that last one 🤣

Zaynob leleyi man.

People too Sabi this content thing abeg 😂😂

Wetin be this 😭😭

This is the funniest thing I’ve seen today 😂😂

People wicked oo 😭😭💔

😳😀

Eyaah 😂

She be think say she don meet asherkine 😂

@justtemi__ I don laugh tire 😂😂
