Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This country ehn 🤣😭
82,594 Aufrufe • vor 6 Monaten •via X (Twitter)
32 Kommentare

This woman been no fit comprehend the odour wey she smell 👃

This one problem big pass the joke😭

For this country, try get data, you will never be depressed

No body go believe say we get bad leaders with the kind of content we see every day 🤣🤣🤣

I respect nigerians so much Nobody get talent reach them

Naija na cruise headquarters

Many are mad, few are roaming

That woman teeth no complete 😂😂 she dey hide am

My own is, we have DOUBLE to win and this one is talking to a woman! Bro, focus!

That's why the Nigeria government no dey us serious.

Life don hard pass all this thing

This country with too much cruise God go just dey spare us, we no serious one minutes

Omooor too funny, I forgot to laugh. Woo, na wetin Strasbourg do me I dey reason joor

People just m@d anyhow 🤣🤣🤣🤣

@Exiel2020 Na only me and Pooja normal for this country… Una don finally see am na

Any way nah way man must survive 😂

Na skit making God create Nigeria for.

@xviddownload download this video

Omo for this country just get data you go live long

This guy isnt real😂😂

Now they all get home and start spreading the news of a black guy with Chinese accent 😅

That woman beside him want to laugh but she couldn't

Nigerians are too good on everything they do I love this 😂😂😂😂

Na only arsenal fans wey go fit do conductor 😂

@StreamviDL download

A country God gave every single person a talent for comedy Most haven’t discovered theirs

Body odour wan injure this one for corner she no find the Chinese funny 🤣😂

Me after holding my laugh for long

Who dey get bad day go first forget him problems first laugh 😂

I took love my country na government spoil am 😁😂

You will think the Arsenal guy was trying to toast the lady. But you won’t believe what they were actually talking about 😅 Check Quote.

In this Lagos whenever I am sad, depressed or burnt out I just using bus the whole day. I come back home feeling happy and grateful, craze dey this country mehn
