Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This country suppose get Youtube channel 😭😭
301,897 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

Nze Maddoxvor 1 Jahr
That was intentional. Dont let them fool u

youngstarabcvor 1 Jahr
How he take almost drown?

Robertovor 1 Jahr
Ijaw man drown 😂 na them be water ooo until you non sabi them

Creatorvor 1 Jahr
This guy practices open scam

B L I 𝕏 𝕏 ☦️vor 1 Jahr
He for kuku drown make we rest for this fake pastor wahala

Ndukwe Wisdomvor 1 Jahr
And people like una suppose be the actors, because I wonder how u still believe in this same dramatic country and refuse a birth of a new nation u could proudly call your own.

Assetmen 💰vor 1 Jahr
Not tryna be disrespectful but I need someone to elaborate on 'Miracle fish pond'

Sirwar Francisvor 1 Jahr
This pastor own done too much

Kaxovor 1 Jahr
All na drama Na him push himself inside the water

branded whytevor 1 Jahr
Imagine say Meg Dey inside this water .. even Jason statham no fit save Am
