Loading video...
Video Failed to Load
This Cultist guy no need script, na natural acting ๐๐
206,260 views โข 2 months ago โขvia X (Twitter)
38 Comments

Him too sabii acting ๐

I de tell you ๐๐

Samba need enter Netflix

I de tell u

@carter8f โTell am say he look like parallelogramโ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Where the big word for come from. Talmbout na only small words i dey like talk. U get choice?

The guy is good

He sharp

Omo na lakaka me been Dey wait for ๐๐๐ญ

Does anyone have that his "I GO PUT YOU FOR CULT" skit

See the way the guy n girl on the right are holding their guns, in real life that's a disaster about to happen

I no notice when him stand up aje๐๐

If you be shit, you no pass kulu kulu

Simple wordsโ I dy look up to you..you dy look down on me

He if you be shit ๐ฉ e no pass kuli kuli ๐

If na me dey this kind settings My laugh na season film Dem go just pursue me komot ๐ญ๐๐

Nothing is funny

MUMU, itโs a bts. Nobody send u for here

This guy suppose Dey nollywood but nollywood no Dey pay reach skit

He's a thespian. He studied theatre arts in school

@seyikanbai lol ๐

Samba too get vibes

Say na parallelogram ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Movie name abeg .. make I go watch am

@table_shaker_ Men are rugged ๐

๐๐

100k ?????

I love prosper bundle . Honestly

@Timmychase003

Na why him be Benin blood ๐ฉธ take am play fess๐

lol

OMG ๐๐๐๐

See combination ๐๐๐, Wahala everywhere ๐๐๐

Guy so talented like mad

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Parallelogram ๐คฃ

Samba, the real deal
