Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This Davido freestyle dey muzz me😂😂

301,392 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Hakeem😎
Hakeem😎vor 3 Monaten

I thought NYSC don’t accept 30 years and above??

Profilbild von 💥BOOMER 🥷🏿💥
💥BOOMER 🥷🏿💥vor 3 Monaten

That freestyle still better pass wizkid albums

Profilbild von Freddy🧸
Freddy🧸vor 3 Monaten

Lowkey Seun fit dey chop Ruth chop work o 😂

Profilbild von Nifemi🐹
Nifemi🐹vor 3 Monaten

Row o row o row row, row your boat Omo 001 Dey sing abeg 😌😩

Profilbild von SEUN Yk
SEUN Ykvor 3 Monaten

add snp

Profilbild von 55Bigproof
55Bigproofvor 3 Monaten

Smh 🤦 how I wan take defend my Idolo like this ? 😭😭

Profilbild von CHINEDU
CHINEDUvor 3 Monaten

That bros just dey take afrobeats backward 😭

Profilbild von O.G
O.Gvor 3 Monaten

See as you cast yourself

Profilbild von ISHOLÁ
ISHOLÁvor 3 Monaten

Davido nah werey make he just quite music go deh sell weed oil for Kano

Profilbild von MAF!A🥷
MAF!A🥷vor 3 Monaten

Deep down Una they mock 30 bingos presido

Profilbild von Jay Cruz
Jay Cruzvor 3 Monaten

@dimejiiy Lowkey seun never chop ruth work, but ruth dey chop him money like mad

Profilbild von backup✰
backup✰vor 3 Monaten

The freestyle make sense sha

Profilbild von BigChaser💰💼
BigChaser💰💼vor 3 Monaten

When you two go marry abeg? Una fit each other 😂

Profilbild von AUSTINE 🦅💫
AUSTINE 🦅💫vor 3 Monaten

You no the shame as you the dance to the freestyle so?😭

Profilbild von Nnamdi 🦅
Nnamdi 🦅vor 3 Monaten

@Nobodylikefola Guy abeg nau lol

Profilbild von VICTORIA✨
VICTORIA✨vor 3 Monaten

You and your wife 😂

Profilbild von Wizkid Sidechick 🌎💕🦅
Wizkid Sidechick 🌎💕🦅vor 3 Monaten

U guys look good together when una go do una own wedding

Profilbild von Jay
Jayvor 3 Monaten

Nothing wey una wan tell me na Seun dey pako this Ruth

Profilbild von hybrid lawyer👩‍⚖️.
hybrid lawyer👩‍⚖️.vor 3 Monaten

No be Ruth be this?😂🫵

Profilbild von MEKKY AYO🇬🇧🇳🇬
MEKKY AYO🇬🇧🇳🇬vor 3 Monaten

@Ovlagos23 Ruth yansh go too strong 😂

Profilbild von Dr Fab
Dr Fabvor 3 Monaten

Lmao una be bad people

Profilbild von Döpaminë🧠
Döpaminë🧠vor 3 Monaten

But normal normal Seun suppose dey advice Ruth

Profilbild von 9ja Doctor
9ja Doctorvor 3 Monaten

Davido freestyle no be the issue here Ruth don leave Abass for you Seun YK Iwolokan Congratulations Chelsea Pastor Jerry Slonina

Profilbild von BigMike Picks
BigMike Picksvor 3 Monaten

@WasiuShara3028 May God no let us born two rubbish call am pikin.

Profilbild von Oriade leo
Oriade leovor 3 Monaten

Nah today I confirm say Seun nah big werey 😂😂

Profilbild von Esam
Esamvor 3 Monaten

Una just useless

Profilbild von Onoriode Victor ogaga
Onoriode Victor ogagavor 3 Monaten

@hope_lee_1 Ruth just be like bag of bean No shape 😂

Profilbild von Megastar
Megastarvor 3 Monaten

This two fit the chop their self low key

Profilbild von BIGFAVE🎭
BIGFAVE🎭vor 3 Monaten

SEE AS THEY NURSERY SCHOOL RHYMES SWEET FOR HIM MOUTH

Profilbild von ARIZONA 🇨🇦
ARIZONA 🇨🇦vor 3 Monaten

Which kind freestyle be this one nah 🤣🤣🤣 OBO no go kill me 😩

Profilbild von Afrobeats M0nster
Afrobeats M0nstervor 3 Monaten

zero talent .... flopido is already in his No-Hit Era , 0ri-ibu don fl0p.....Alexa play oriadé by dammy krane 🔥

Profilbild von SΔM👑
SΔM👑vor 3 Monaten

Since Davido don give Abazz 15 million all of una no fit talk truth again😂

Profilbild von Luskey 02
Luskey 02vor 3 Monaten

E be like Abbas don leave Ruth for u

Profilbild von CHIEF🕷️🦍
CHIEF🕷️🦍vor 3 Monaten

Omo row row row your boat oooo nothing dey this life 🐸

Ähnliche Videos

😂😂 this Egbon dey muzz me
1:37

Sensitive content

😂😂 this Egbon dey muzz me

Uncle Femi Dapson

399,597 Aufrufe • vor 2 Jahren