Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This Dj Tunez video still Dey hurt Davido till date 😭😭
162,384 Aufrufe • vor 22 Tagen •via X (Twitter)
16 Kommentare

Kamsyvor 22 Tagen
"I saw obo and he said am looking for wizkid"...tunez na wicked man u be 😂❤️

Olajide Exchangevor 21 Tagen
Davido wey school for Atlanta no fit speak like this lolz

𝑴𝑻𝒆𝒆 🌸vor 22 Tagen
Tunez Mr petty 😂

list -in-herez!vor 22 Tagen
IGBE WA NIDI TUNEZ💩💩💩😂

Zoey nzeevor 22 Tagen
see fooling.. if wizmid did not tell Davido he was there ,would Davido go there 🫴 DJ Turner only took Davido to the direction where your wizmid was ,so don't twist it 😂 this video was made because someone claim he was the one that carried Davido..

DAREY OF REMOLANDvor 21 Tagen
@davido na wetin dey pain u b dis Abi

Cruise Nationvor 22 Tagen
Who be this one

Clever Ibrahimvor 21 Tagen
FW bingos fans

Cruz 🥷vor 22 Tagen
Aswear

Chelsea Gibsonvor 22 Tagen
Make him shirt for boxers of not? 😹😹

Davevor 21 Tagen
Jonkey

Cruizenationvor 21 Tagen
For life 😂

Promizlovevor 21 Tagen
Mumu accent

John Leovor 22 Tagen
😂😂

CUTEST GANGSTER ✨🦅vor 21 Tagen
David na werey

shellvor 21 Tagen
But so far only one nigga is touring and the other is in Lagos
Ähnliche Videos
DJ TUNEZ just dey play DAVIDO songs Dey go for Obi’s house. 💯❤️🔥
Idris
373,152 Aufrufe • vor 9 Monaten
