Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

This Egbon has a strong message for all yahoo boys out there😭💔

404,189 görüntüleme • 6 gün önce •via X (Twitter)

35 Yorum

Confirm_Nation profil fotoğrafı
Confirm_Nation6 gün önce

Pikin Dey use 17air parents Dey find money for school fees 😭

DEVON profil fotoğrafı
DEVON6 gün önce

Make e help us dey catch them one by one....bcos of them I no fit buy cloth again

Sean Zeez profil fotoğrafı
Sean Zeez6 gün önce

This one na capping jare ,.. any pikin wey dy buy 200k cloth , check am well he reach to buy am , make nobody dy gaslight you on top your funds

METHOD_🦅 profil fotoğrafı
METHOD_🦅6 gün önce

I for calm down listen but am not into frauds

Remy 🇬🇭 🇳🇬 profil fotoğrafı
Remy 🇬🇭 🇳🇬6 gün önce

Oga if your money no reach to buy the cloth again,leave am for us simple

𝒃𝒍𝒊𝒏𝒈𝒙𝒙 profil fotoğrafı
𝒃𝒍𝒊𝒏𝒈𝒙𝒙6 gün önce

I understand his pain sha 😂, imagine say you carry 100k wey you save from your hustle go market buy cloth only to come home with three Jean

Feranmi profil fotoğrafı
Feranmi6 gün önce

😭

Atalakpa profil fotoğrafı
Atalakpa6 gün önce

Na yahoo boys and sugar daddies spoil this country and our girls

Alhaji 𓂀 profil fotoğrafı
Alhaji 𓂀6 gün önce

If them tell Adam and Eve say we go later dey buy cloth 200k them for no chop that apple

Favour Ifunanya profil fotoğrafı
Favour Ifunanya6 gün önce

This one no be advice again ooo Na threat 😂😂

ORGAN profil fotoğrafı
ORGAN6 gün önce

he should keep crying… boys way do boy boy way get like 3shops for Onitsha or alaba worst pass yahoo boys. One told me the other day that he spend without looking at price tag neither is he worried about the total amount… just Go nd hustle

BIG STEPPER🌎🪖 profil fotoğrafı
BIG STEPPER🌎🪖6 gün önce

"Clothes wey we dey buyv30,000" you join for the problem. Una dey buy clothe for 30k?

PS†💎🇰🇷 profil fotoğrafı
PS†💎🇰🇷6 gün önce

these niggas should stop advising them, these fraudsters will learn soon, there are years like 2040 so y'all should chill let see how things go

Easy Going profil fotoğrafı
Easy Going6 gün önce

He who has ears, hear what egbon adugbo is saying, message passed

Attah bemigho profil fotoğrafı
Attah bemigho6 gün önce

I know some smallies that would press your goons that 200k and they would beat you up. a man with money is a dangerous man.

arinze profil fotoğrafı
arinze6 gün önce

Abeg wetting e mean iif mad man give you money for road

Orlarheetan 🇳🇬 profil fotoğrafı
Orlarheetan 🇳🇬6 gün önce

Normal level 😂 his advice be like threat

OzkeD2nd🇬🇧 profil fotoğrafı
OzkeD2nd🇬🇧6 gün önce

Lol nor be small, them go get money but can't pay their own school fees 😂 Very strange

Aderemi morayo profil fotoğrafı
Aderemi morayo6 gün önce

You're right. I've stopped too. They always turn it around and make you the enemy. 'Will you feed me if I stop?' It's a guilt trip. But they know what they're doing is wrong,.

MÄÇHÃŁÃ profil fotoğrafı
MÄÇHÃŁÃ6 gün önce

Because of them We no fit buy cloth again Girls no fit manage with us again House rent self cost for area We can't buy somethings in peace anymore with the actual price. They too plenty for Surulere abeg😭

cfc Moses profil fotoğrafı
cfc Moses6 gün önce

Them go use glk still jam you enter gutter

g. profil fotoğrafı
g.6 gün önce

Real talk. Why is a pair of jeans 20k? Gbogbo wa ko lo n she fraud!😭

Ajikawo 4PF🖤🍁 profil fotoğrafı
Ajikawo 4PF🖤🍁6 gün önce

No go collect phone bomb….U no wise😡

FREEWAY profil fotoğrafı
FREEWAY6 gün önce

So hin dey buy the clothe too 😭

ᜰ profil fotoğrafı
ᜰ6 gün önce

Na normal talk na. If you like gbera. Go Dey buy wears 300k your eye go peel

Fikitor™•🐻 profil fotoğrafı
Fikitor™•🐻6 gün önce

Jayboi na werey boi lol agege wa

Bayo Otedola profil fotoğrafı
Bayo Otedola6 gün önce

E strong gan 😂

Blaqk profil fotoğrafı
Blaqk6 gün önce

Nah that jeans gangan deh vex me too cause why

Olatunji profil fotoğrafı
Olatunji6 gün önce

Oga nothing you go fit do I dey come that market tomorrow

fatiha profil fotoğrafı
fatiha6 gün önce

This advice enter body ooo

KHOZII☘️ profil fotoğrafı
KHOZII☘️6 gün önce

The message really go far for those people who are into it

Mart Boss profil fotoğrafı
Mart Boss6 gün önce

This is a direct message, I love his courage

Big richie📊🦈 profil fotoğrafı
Big richie📊🦈6 gün önce

@Val_Gadget 😂😭

Black Czar profil fotoğrafı
Black Czar6 gün önce

Clothe no suppose cost like that but bros cloth nah achievement low key 😂

Josh Perry™️ profil fotoğrafı
Josh Perry™️6 gün önce

yes that message is very strong fr.

Benzer Videolar

Who dey give all these yahoo boys mind💔
0:52

Sensitive content

Who dey give all these yahoo boys mind💔

DAMI FOREIGN🥶

615,588 görüntüleme • 1 yıl önce