正在加载视频...
视频加载失败
This Egbon Match me sha😭😂😂❤️
375,438 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

SHANK COMICS🌝1 年前
Watch Here:

𝑴𝒊𝒓𝒆𝒙1 年前
Make them hold that first guy, he no blind. Na free food carry am come

Firdaousi1 年前
This guy for front they see, na responsibility he dey run for 🤣🤣🤣

Firdaousi1 年前
I swear this people no blind 🤣 ... check their Tiktok, den dey dance new style wey just come out ...

RAZORS ART1 年前
Pele shank 😂😂😂 I make pencil drawing of any sizes kindly patronise me 🙏

LIVELY1 年前
Brooo…I for scream cutttttt!!!!!!

FemoralCMD🦣 (✸,✸)1 年前
Shanks who give you that cloth and shoe now?😅😅😅😅 This shank guy is not normal 😅😅

ZEUS ⚡️1 年前
That first guy just dey Blind to him responsibility as a married man. He Dey see for real life.

Victoria✨🇹🇷1 年前
Aje that first guy no blind anything😂😂😂 He’s sabi pass person wey Dey see😂

MrLoveday ❤️1 年前
E pain you abi e no pian you?😂😂
