Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This Egbon Match me sha😭😂😂❤️

375,438 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля SHANK COMICS🌝
SHANK COMICS🌝1 год назад

Watch Here:

Фото профиля 𝑴𝒊𝒓𝒆𝒙
𝑴𝒊𝒓𝒆𝒙1 год назад

Make them hold that first guy, he no blind. Na free food carry am come

Фото профиля Firdaousi
Firdaousi1 год назад

This guy for front they see, na responsibility he dey run for 🤣🤣🤣

Фото профиля Firdaousi
Firdaousi1 год назад

I swear this people no blind 🤣 ... check their Tiktok, den dey dance new style wey just come out ...

Фото профиля RAZORS ART
RAZORS ART1 год назад

Pele shank 😂😂😂 I make pencil drawing of any sizes kindly patronise me 🙏

Фото профиля LIVELY
LIVELY1 год назад

Brooo…I for scream cutttttt!!!!!!

Фото профиля FemoralCMD🦣 (✸,✸)
FemoralCMD🦣 (✸,✸)1 год назад

Shanks who give you that cloth and shoe now?😅😅😅😅 This shank guy is not normal 😅😅

Фото профиля ZEUS ⚡️
ZEUS ⚡️1 год назад

That first guy just dey Blind to him responsibility as a married man. He Dey see for real life.

Фото профиля Victoria✨🇹🇷
Victoria✨🇹🇷1 год назад

Aje that first guy no blind anything😂😂😂 He’s sabi pass person wey Dey see😂

Фото профиля MrLoveday ❤️
MrLoveday ❤️1 год назад

E pain you abi e no pian you?😂😂

Похожие видео

😂😂 this Egbon dey muzz me
1:37

Sensitive content

😂😂 this Egbon dey muzz me

Uncle Femi Dapson

399,113 просмотров • 2 лет назад