Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
🚨 This evolution of Wizkid is so beautiful 🥹 October 6th was officially declared Wizkid Day by the State of Minnesota in 2018 🇺🇸🔥
20,932 Aufrufe • vor 5 Tagen •via X (Twitter)
34 Kommentare

“October 6 will always hit different for the Starboy FC 🦅🔥

Old glory Dem go dun dey regret why dem give am that day 😂💔

The evolution is beautiful honestly

Uselesss Artist 🚮

As wizkid and him Teams see say. Them Dey celebrate Burna boy and Davido day for USA 🇺🇸 Na the werey go bribe one Mayor. So them go still Dey celebrate him fake day

I saw ayo jr

We don’t care keep that trash

❤️🦅

I too love this video

Who’s the owner of this sound?

Honestly, Wizkid has really come a long way and I am really happy for his growth

FC Leader Tiwa 💯

This video just Dey sweet me for body ooo🥰

olodos dey celebrate Afro-fl0p artist wey no get tour cos EP & album don fl0p upon all the farming.. wizshit is already in his No-Hit Era alongside bombo-boy & flopido.. siri play don't ragebait me by dammy krane 🔥

Wizzy babanla 🦅🦅❤️

Oh my wiz

Wizzy baba nla🦅

Wizkid for life ooo🔥🔥

World Wizkid day!!!!!!! 🦅

Una wey no like Wizkid how e be 😂

No be today

Happy birthday to the greatest artist in Nigeria

Greatest of our time 💖

Biggest 🔥🐐

Please what’s the name of the background song

Star boy mhi

The greatness of all time

Na u post something like this about wizkid? Lol

A day just for him, no be small 🦅

Big WIZ

I love to see or evolve and grow and this run am big time

001 for a reason 🔥🔥🔥

Okay, I need the title of this song ASAP 😭🔥

Wizkid’s legacy speaks louder than word
