Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This few months wey remain, make God allow men pack am well💰 🚗 🏠 💎 🤲

10,488 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

0 Kommentare

Keine Kommentare verfügbar

Kommentare vom Original-Post werden hier angezeigt

Ähnliche Videos

Gistlover to Nigeria Police. 👇 Dear @nigeriapoliceforce incase you all forget and trying to shift the Blames or narrative to Mohbad doing drugs because I saw what Hundeyin wey look like tortoise post for twitter, although him later delete am oo but hey, we get the memo, una don Dey talk about drugs and celebrities not checking themselves, in other words story want change be that, make una no try nonsense because everywhere go red, on God!!! Now this is another footage of how Mohbad and his friends were attacked and striped naked by Naira Marley and Sam Larry, infact they sustained injury on this very day and they landed at the hospital, the boy in this video never dle, he is still alive, call him for confirmation, if una like change the narratives and dabaru the whole case, but say Sam Larry and Naira Marley go go Scot free, make una zero that one first, no ma bayin wo, ma ba yin kuru, ma bayin ga, do your work in all truthfulness, do not compromise, my eyes are everywhere, the world is interested in this particular case, Hundeyin Abi wetin be your own name, hand go soon meet you, on God, that your head wey be like eyin awo, you go get sense by force, Dear @nigeriapoliceforce do your job in all truthfulness and transparency, e no go good make another Wahala start again for 9ja, i just say make I remind una again, incase una don Dey forget, if Sam Larry and Naira go Scot free make I know wetin cause am. #MyPresident #Arrested #JusticeForMohbad #ChannelsTV #AriseTv #Osimhen #NLCandTUS #AlexOtti #RestinPeace "Mohbad 2m"

CHUKS 🍥

734,532 Aufrufe • vor 2 Jahren