Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

This fight too sweet.๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚โค๏ธ

445,526 views โ€ข 22 hours ago โ€ขvia X (Twitter)

33 Comments

Hon Sammie ๐Ÿ˜Ž๐Ÿค‘'s profile picture
Hon Sammie ๐Ÿ˜Ž๐Ÿค‘18 hours ago

Why una con make VDM very strong, John Cena self no fit stand ham

PHILIPSON's profile picture
PHILIPSON21 hours ago

Why Carter efe wan fight Davido at the end? ๐Ÿ˜‚

Baniyechi's profile picture
Baniyechi18 hours ago

So at the end, the ai don know say Carter efe go fight Davido and zlatan for this life wow ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

JustSmile๐Ÿ–คโญ๏ธ's profile picture
JustSmile๐Ÿ–คโญ๏ธ17 hours ago

Small fight, slovido don rush go comot gun ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

MATILDA๐Ÿ’“'s profile picture
MATILDA๐Ÿ’“15 hours ago

Small fight, slovido don rush go comot gun ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Mrmoses's profile picture
Mrmoses17 hours ago

All 4 of them had all talked down on Wizkid before ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

DENEN's profile picture
DENEN17 hours ago

Lol, this Carter Efe na werey, how you go wear suit still Dey collect beating?

เผ’ ๐“†ฉTั”ั”kฮฑั•ะฝ ๐“†ช เผ’'s profile picture
เผ’ ๐“†ฉTั”ั”kฮฑั•ะฝ ๐“†ช เผ’15 hours ago

Make this video no reach Facebook abeg๐Ÿ˜ญ๐Ÿ™๐Ÿ˜น

TAURUSROYALEโ™‰๏ธ๐Ÿ‘‘'s profile picture
TAURUSROYALEโ™‰๏ธ๐Ÿ‘‘16 hours ago

Lol! Person wey aye axe men go put bullet for e head if e no calm down. Instead make he focus on wetin e dey do e go dey fight with cultists. Anything wey vdm eyes see make he take am like that o

Dami.xx๐ŸŽ€'s profile picture
Dami.xx๐ŸŽ€16 hours ago

@prakhomes_ng Make he sha help me kill that Davido and spit guy

just here โค๏ธ's profile picture
just here โค๏ธ14 hours ago

๐Ÿ˜† weytin later happen?

omoba son's profile picture
omoba son16 hours ago

make cater come out say he go fight vdm I wan check something ๐Ÿ˜‚

๐•ญ๐–‘๐–”๐–ˆ๐–๐–ˆ๐–๐–†๐–Ž๐–“'s profile picture
๐•ญ๐–‘๐–”๐–ˆ๐–๐–ˆ๐–๐–†๐–Ž๐–“17 hours ago

Na once davido carry gun enter settings oo๐Ÿ˜‚

แบธlแบนฬrรฌn รŒrแบนฬ€lแบนฬ€'s profile picture
แบธlแบนฬrรฌn รŒrแบนฬ€lแบนฬ€15 hours ago

Recreate am using this guy fight instead .. lolz

COLDPLAYโ„ข's profile picture
COLDPLAYโ„ข16 hours ago

I wish this was real. Make e break that Carter Efe Nose first.

JERRIE's profile picture
JERRIE18 hours ago

Nah Ratels do this video nothing you wan tell me ๐Ÿ˜‚ But this your ai dey misbehave o

God Leads's profile picture
God Leads16 hours ago

@obcbless Who create this thing no try,VDM na Superman? Where Kokopee dey? Abi GehGeh faint am for one side

legend's profile picture
legend16 hours ago

Why @davido dey shoot ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Miss Capableโœจ๐Ÿ‘‘'s profile picture
Miss Capableโœจ๐Ÿ‘‘22 hours ago

Wetin be this?๐Ÿ˜ญ

D_DamDam's profile picture
D_DamDam16 hours ago

That abakaliki "John Wick" use red suit collect beating

Ola Mi De's profile picture
Ola Mi De15 hours ago

Na only David dey shoot ๐Ÿ˜‚ and na him chop beating pass. Even Carter hit vdm pass David.. zlatan just dey chop beating too ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Chuddybest ๐Ÿชด's profile picture
Chuddybest ๐Ÿชด17 hours ago

Davido wear black ๐Ÿ‘– at the end he come wear to match outfits. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Uru_br ๐ŸŒŸ's profile picture
Uru_br ๐ŸŒŸ17 hours ago

Aah Carter don switch ๐Ÿ˜‚

Cho's profile picture
Cho17 hours ago

Na this style he do, wey make Mr jollof bite am for chest!

Mrmoses's profile picture
Mrmoses17 hours ago

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Eagle Watch on west African Crisis's profile picture
Eagle Watch on west African Crisis16 hours ago

You guys donโ€™t know your mate, you want a whole world icon like Davido to exchanging words with a tout like VDM? I donโ€™t how people reason honestly

Dave of Benin (DOB)'s profile picture
Dave of Benin (DOB)18 hours ago

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Richiemiluv's profile picture
Richiemiluv16 hours ago

@Peruzzi they enjoy the glory they go

Emmydo'o ๐Ÿ’ซ's profile picture
Emmydo'o ๐Ÿ’ซ17 hours ago

Vdm wey no fit beat only me jelof ๐Ÿ˜‚

Black panther ๐Ÿ–ค's profile picture
Black panther ๐Ÿ–ค19 hours ago

No be lie ๐Ÿคฅ

CARO's profile picture
CARO17 hours ago

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Raheem kudus's profile picture
Raheem kudus18 hours ago

Dem suppose put Isreal, make e use that one mop floor well

Nah_Me_ Be_Marvss's profile picture
Nah_Me_ Be_Marvss15 hours ago

Unah for add Mr Jollof ..make e be like say strey kick knack am for him left eyes ๐Ÿ‘€ ๐Ÿ˜ณ

Related Videos