Loading video...
Video Failed to Load
This game 😭🤣
887,204 views • 2 years ago •via X (Twitter)
11 Comments

THIS BoY2 years ago
I hope say na Rock dem tie for inside that cloth

RedDeer.Games5 years ago
[NINTENDO] Exclusive Now Available ➡️ #AAAclock ➡️ #SwitchOnline #SwitchOLED

👑 OLU ❤️2 years ago
Life go whine you, but no give up 💪🤣

BIG OLA😋2 years ago
Which kind game be this

Tobillion Ola2 years ago
Me and you Pooja 🤣🤣🤣🤣

Olashile Abayomi-Wealth2 years ago
Lol. Lege lege

Ice Cold Alfredo 🥶2 years ago
Oyibo people no normal sha, what kinda game is this 🤣🤣🤣

Frankie2 years ago
This game ehennn

Chiemela Onwukaike2 years ago
I go like play this game with my guys wey dey owe me money

L_O_R_D_V_I_N_T_U_S(Ø,G)2 years ago
That iron no dey affect their balls😂

ADEDOYIN OF ILA2 years ago
I wish me and my ex fit play this game i just wan express my feelings for her once more
