正在加载视频...

视频加载失败

This gbedu fit no drop make i share am sha!

97,431 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

33 条评论

Anikakawa 的头像
Anikakawa1 个月前

See as Davido DJ look like farmer 😂😂 go learn from DJ Tunez

DNAmanagement011 的头像
DNAmanagement0111 个月前

You suppose de onisha de repair lighter

ANIBEST 🇺🇸❤️❤️❤️ 的头像
ANIBEST 🇺🇸❤️❤️❤️1 个月前

See your mate here 🏟️🏟️

Aloma SBA 的头像
Aloma SBA1 个月前

The only 9ja DJ way no dey go holiday na only vacation baba dey go 😂🤣😂🤣, work with who go move you go forward ooo this Advice na for one Micheal for Ikorodu and in Oga way talk say hip hop is dead 😂🤣😂

WizkidArmy 🦅 的头像
WizkidArmy 🦅1 个月前

Na only audio and internet giveaways davido Dey do See as him dj Dey hustle for Elon money Guy you look unkept 🤣🤣🤣 Dj Dey like who Dey beg for good

Eazy Guy🏹 的头像
Eazy Guy🏹1 个月前

Why do I need to disturb my ear when the song will never drop.. Thunder f!re you 🖐️

Eminence✝️🇧🇪 的头像
Eminence✝️🇧🇪1 个月前

Better drop am 🤣🤣 we active

DINO… 的头像
DINO…1 个月前

If you no drop am we go remove you from 30BG oo 🧏

Zoom 的头像
Zoom1 个月前

Foolish man 😤 See wetin you dey use your DJ life do…

LA Concept 的头像
LA Concept1 个月前

Iku baba yeye..nobody dey listen to this kind song..unless say you play am for burial ceremony

🥷🏾 𖣂 的头像
🥷🏾 𖣂1 个月前

Una sure say this guy really dy make money for this DJ work? 😭

OLUWANIMASINDALE 🇳🇬🇨🇦 的头像
OLUWANIMASINDALE 🇳🇬🇨🇦1 个月前

Omo make Hin no pass here OG

YOUR mom’s DAD 🇸🇱 的头像
YOUR mom’s DAD 🇸🇱1 个月前

U no Dey even follow beat , wetin u Dey do guy

Ben Dc 的头像
Ben Dc1 个月前

You sure say you dey make money? Egbon

baby⚓️ 的头像
baby⚓️1 个月前

My brosss ecool this glass Dey make I feel like say you no Dey see the camera 😂

BENJAMIN VICTOR 👑🇧🇪 的头像
BENJAMIN VICTOR 👑🇧🇪1 个月前

My Idolo.... The biggest DJ and Entertainer Ever 🎉🎉🎉

Oluma 的头像
Oluma1 个月前

The song no sweet sef keep am to yourself

SayWemmy 的头像
SayWemmy1 个月前

Only u carry speaker dey enjoy the song right?

El Idan ALOYINLEPON🍆 的头像
El Idan ALOYINLEPON🍆1 个月前

Just leave am like that Abeg no release am o

GHETTO LOVE🐅 的头像
GHETTO LOVE🐅1 个月前

ponpon sound ecool, evolve like others na

OMO KESE♥️🦅 的头像
OMO KESE♥️🦅1 个月前

Abeg no drop am

Alien👽musk 的头像
Alien👽musk1 个月前

Omo add Mr.P to this song.... I no waiting I hear... guy

Ayomide Dan 的头像
Ayomide Dan1 个月前

Dj Ecul 😁. You be Dj or dancer. Both you no sabi

💧MUTIN3🥞 的头像
💧MUTIN3🥞1 个月前

Voice sounds familiar

‘emryy’ on Spotify 的头像
‘emryy’ on Spotify1 个月前

Call on @MaleekBerry

Snipe$quad💰 的头像
Snipe$quad💰1 个月前

Drop!!!!

Porsche 的头像
Porsche1 个月前

Even if Davido Dey this track Aswr e no go debut top 100 Spotify

Big 7 的头像
Big 71 个月前

@DJ_TUNEZ come oo😂😂😂, Small nyash dun dey shake again 🤣

vintage jnr 的头像
vintage jnr1 个月前

Baba drop this gbedu for us i promise to give you 500k stream

Marvel100_aka URHOBO boy🇧🇪🇧🇪5️⃣ 的头像
Marvel100_aka URHOBO boy🇧🇪🇧🇪5️⃣1 个月前

Guy send me money make I take chop this evening 🫡😎

TEETH.WHITIE🇳🇬🇧🇪⚡⚡🪐🪐 的头像
TEETH.WHITIE🇳🇬🇧🇪⚡⚡🪐🪐1 个月前

Runtown

Osayi 的头像
Osayi1 个月前

Nobody really care bro🫩

ibraHIM ❤️🦅 的头像
ibraHIM ❤️🦅1 个月前

Check wetin ur mate tunez dey pull u dey here dey MJ for us chaiii 😫

相关视频