Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This generation is gone😭😭

134,603 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 37

Фото профиля Davee✨
Davee✨5 месяцев назад

Police no go see these people catch…na innocent hustlers dem go Dey pursue

Фото профиля Ijoba 𓃵 💵💰
Ijoba 𓃵 💵💰5 месяцев назад

Guy e tire me oooo

Фото профиля JerALph
JerALph5 месяцев назад

@dahboss_vibez To beat this guys dey hungry me 😂

Фото профиля Ijoba 𓃵 💵💰
Ijoba 𓃵 💵💰5 месяцев назад

@dahboss_vibez 😂

Фото профиля Nami's wurld
Nami's wurld5 месяцев назад

@namzyvibez The keep recruiting more nuisance into the society

Фото профиля Ijoba 𓃵 💵💰
Ijoba 𓃵 💵💰5 месяцев назад

@namzyvibez Yes

Фото профиля Marvocabe
Marvocabe5 месяцев назад

So nobody fir hold them wait me ?

Фото профиля Ijoba 𓃵 💵💰
Ijoba 𓃵 💵💰5 месяцев назад

Lol

Фото профиля Part Tu_Umanah
Part Tu_Umanah5 месяцев назад

See wetin woman carry for nine months, say na man sp€rm form this one🤦..

Фото профиля BINDING WIRE NG
BINDING WIRE NG5 месяцев назад

Can I go there with an Orimo cord ?

Фото профиля Ijoba 𓃵 💵💰
Ijoba 𓃵 💵💰5 месяцев назад

@NipdxbD Lol

Фото профиля P. PAUL DE BAND!T
P. PAUL DE BAND!T5 месяцев назад

Nobody: Girl at the back😂: Only if I had a gun😤

Фото профиля KAMAL
KAMAL5 месяцев назад

@Joshstilldey So nobody get spear bomb?

Фото профиля AVWEROSUOGHENE
AVWEROSUOGHENE5 месяцев назад

Gone ke? Something wen ona go carry soldiers enter that place flog craze comot deir head

Фото профиля AKOLAWOLE 💰🚶🏼‍➡️🚪🇬🇧
AKOLAWOLE 💰🚶🏼‍➡️🚪🇬🇧5 месяцев назад

Since women choose to be shameless. This is what the society turns to. Mothers do not longer discipline their children. They let them do whatever they want. Too lazy to be a mother and train children with morals. They rather birth and let go

Фото профиля AKANNI OF OYO ALAAFIN 💎👑
AKANNI OF OYO ALAAFIN 💎👑5 месяцев назад

Omo this generation get luck oh, when I was a kid if you try this rubbish and baba Jamiu catch you or some elders for island them go first go plug better atori cane beat the hell out of you even when your parent hear them go still buy drink for them Thanking them for calling you to order

Фото профиля Didi ❤️
Didi ❤️5 месяцев назад

For like 5 seconds my brain been dey boot. I see nails see Rita hear birthday boy.

Фото профиля GOD IS REAL 💰 🤍🦅
GOD IS REAL 💰 🤍🦅5 месяцев назад

It's not easy

Фото профиля Mavis
Mavis5 месяцев назад

@MekaWrights With all the things going on in this country right now. Queer people are the least of your problems.

Фото профиля Ola
Ola5 месяцев назад

Na boy abi na girl

Фото профиля cute hafserh💞
cute hafserh💞5 месяцев назад

Everyone doesn’t want to be fine

Фото профиля Klichi
Klichi5 месяцев назад

@thedispenser_ Vex don kee me as I Dey watch this video

Фото профиля Olusesi
Olusesi5 месяцев назад

The girl for back see how her gender day behave on a normal basis she no believe her eyes

Фото профиля VTR
VTR5 месяцев назад

Bandits no see these ones?

Фото профиля mBricy
mBricy5 месяцев назад

Loads of pervades... Disgrace to manhood!!!!

Фото профиля Marvellous Obiorah
Marvellous Obiorah5 месяцев назад

Channel the hatred toward rapists and their apologists,nah still unah same gender Dey sponsor their lifestyle . Let them live their lives,e no affect you in any way.

Фото профиля Itadori. Y.
Itadori. Y.5 месяцев назад

😂😂😂😂😂 The woman wey siddon for that corner don tire

Фото профиля Deep Thinking
Deep Thinking5 месяцев назад

Na rich men go dey fund there livestyle on lowkey

Фото профиля SHAQ🦈🦈
SHAQ🦈🦈5 месяцев назад

Na this kind place I fit vex wear suicide bomb 💣 enter , make everybody just die 😡

Фото профиля Dirmax✨🌍
Dirmax✨🌍5 месяцев назад

This one na gabriel oh

Фото профиля President Eniola Daniel
President Eniola Daniel5 месяцев назад

@Cele__Audu He’s Gone and not the generation

Фото профиля 😍Realest 😍
😍Realest 😍5 месяцев назад

Rita ke?

Фото профиля 𝗕𝗔𝗥𝗡𝗬 𝗢
𝗕𝗔𝗥𝗡𝗬 𝗢5 месяцев назад

Wonder shall never end. Wettin be this

Фото профиля Chiluxy
Chiluxy5 месяцев назад

That woman at the back go just they wonder how😭😂💔

Фото профиля Omo Balogun
Omo Balogun5 месяцев назад

Awon agbako omo

Фото профиля Alté of Lasgidi 🪖
Alté of Lasgidi 🪖5 месяцев назад

wetin be this fgs

Фото профиля kaka
kaka5 месяцев назад

Make dem leave that one wey dey fan the other fool for me….

Похожие видео