Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This genuinely cracked me up ๐๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ
53,730 Aufrufe โข vor 10 Tagen โขvia X (Twitter)
15 Kommentare

Class prefect for our time no dey sabi book. Na person wey fit beat the whole class ๐

No be lie, wen I dey js1, ss3 niggas dey fight, one of dem lifted a bunk to hit de oda dude To show hw hefty dis niggas are

Brooo, I donโt know how this happened, the ss3 set when we were in jss will always look like fathers ๐๐, it will reach our turn and weโre still small, they didnโt give us the secret

Ss3 students wey dey go war that year

omo God suppose punish snr Joshua for me sha ๐ญ๐ฅฒ

Your picture suppose dey there๐๐๐

Whose picture ๐

I get one classmate for SS1 that year Him name na brother Timo He was 26 ....I was 13๐ญ๐ They old like werey

๐ ๐คฃ๐คฃ๐ ๐คฃ

Omoh no be lie

What does it mean?

๐

You will still not find Tinubu

@boybajii @emejay_

๐
รhnliche Videos
Sensitive content
This shit got me cryingggggg ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญmannn please watch Lmaoo auntie dont play!
Nesha Monet .. โ๐ฝ๐ค๐ฝ๐ค๐ฝ
4,329,071 Aufrufe โข vor 1 Jahr
This guy dey finish me ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐
Prom Prom๐
570,304 Aufrufe โข vor 2 Jahren


