Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This genuinely cracked me up 😂😂😂😂😭😭😭
53,730 görüntüleme • 10 gün önce •via X (Twitter)
15 Yorum

Class prefect for our time no dey sabi book. Na person wey fit beat the whole class 😂

No be lie, wen I dey js1, ss3 niggas dey fight, one of dem lifted a bunk to hit de oda dude To show hw hefty dis niggas are

Brooo, I don’t know how this happened, the ss3 set when we were in jss will always look like fathers 😂😂, it will reach our turn and we’re still small, they didn’t give us the secret

Ss3 students wey dey go war that year

omo God suppose punish snr Joshua for me sha 😭🥲

Your picture suppose dey there😂😂😂

Whose picture 😂

I get one classmate for SS1 that year Him name na brother Timo He was 26 ....I was 13😭💀 They old like werey

😅🤣🤣😅🤣

Omoh no be lie

What does it mean?

😂

You will still not find Tinubu

@boybajii @emejay_

😂
Benzer Videolar
Sensitive content
This shit got me cryingggggg 😭😭😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😭😭😭😭😭mannn please watch Lmaoo auntie dont play!
Nesha Monet .. ✌🏽🤏🏽🤏🏽
4,329,071 görüntüleme • 1 yıl önce


