Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This girl again 😂💔
16,941 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
56 Yorum

This na reason why some men Dey fear to toast random fiane gieh

😂😂

Leave me alone na Na bad thing I do come this app ah🙄😂😂😂

😂😂

But you no get yash 😂

Lemme o 😂😂

Okay, make we stay transactional 😂💁... As the guy dey press the moni, wetin u go dey offer from the opposite end ¿💁💁

Something that you will eventually regret saying and doing online in no distant future. Mumu Oscro girl..

I no mumu like ur mom so keep quiet 🤫 oga 😒

Sperm wey your papa suppose dispose inside toilet birthed your sorry self. Bottom of the barrel girl.

Line's still dey o😁

😂😂I never see

😂🤣🤣😅

But why I go just press you money when you didn’t work for me ! Make men self add value to their self so all the foolish girls no go dey think say them really get level, to me I no fit even date this one for free I guide pass her 40 times

Just know that I'm your biggest fan

Aww thanks 😊

She no even turn make check if she get nyash mtcheeeeew

😂😂😂 I turn nah

Turn again … I no see am

Dem don use traditional way toast u before

😂😂Oya try

No be that TikTok girl wey get flat yansh be this?

Leave here now

😂 sorry ma

So na money dey never press money?

No 😫

You don follow me come here

@mayor_un_x Yes

Even u wey be like ruler🤣🤣smh

Is your father Yaya Bello?

This girl no get sense, 🤣🤣🤣 I don laugh tire 😂

Damn 😡😂😂

Market bad these days me wey dey sell meat pie dey feel am I no know say e go reach their side too 😂😂😂

aha

With ur strong nose 🤣

Poverty

Broken woman 👩

Ewww.

I love it, outspoken, Angry and precise Fb asap 😊❤️

They don tell u the bears in yash before?

Wait till you clock 30 Na you go dey toast them..

U just mumu 🤦🏽♂️

Poverty, is that you ..?

Dem suppose mount any guy wey Dey toast girl this days ajeh

After you enter the next day my phone is off is just a friend is my relative so you don’t trust me 😭🤣🤣😂

Wetin Dey do all this girls seff I no understand make I just see you press money for u lmao

I come ur dm beg ur papa money ? Who b all dis mumu self 🙄😒

We are here now that she's saying "Press money or get out from here", make the narrative no change when she don finally see say nothing dey street.

😒😒una can Dey think nonsense

Okay

Dem don use idiomatic expression toast you before?? 🤣😆

Oya oya you don catch me 😂 No long talk then you're not the sugar in my tea and i do not really love you like that, how much to get you on my student bed?

Mumu who dey toast you. Na only man dey your head. What is physics?

Physics is the branch of science that studies matter, energy, forces, motion, and how they interact with each other , I no dull like your sister and your mama o 😒😒

Go eat pupu

I go talk say, Jesus is Satan and Satan is lord 🤔 shey you don hear that one before ni 😂
Benzer Videolar
Sensitive content
This girl don come again 😭 wetin be this 😂😂
TENIOLA
341,920 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
Eeeh this girl can abuse . 💔🙌😭 But why would you abuse a man like this 😂😂💔💔🙌🙌😭😭
URBAN 🇺🇬
52,425 görüntüleme • 3 ay önce
