Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This girl again ๐๐
16,941 Aufrufe โข vor 2 Monaten โขvia X (Twitter)
56 Kommentare

This na reason why some men Dey fear to toast random fiane gieh

๐๐

Leave me alone na Na bad thing I do come this app ah๐๐๐๐

๐๐

But you no get yash ๐

Lemme o ๐๐

Okay, make we stay transactional ๐๐... As the guy dey press the moni, wetin u go dey offer from the opposite end ยฟ๐๐

Something that you will eventually regret saying and doing online in no distant future. Mumu Oscro girl..

I no mumu like ur mom so keep quiet ๐คซ oga ๐

Sperm wey your papa suppose dispose inside toilet birthed your sorry self. Bottom of the barrel girl.

Line's still dey o๐

๐๐I never see

๐๐คฃ๐คฃ๐

But why I go just press you money when you didnโt work for me ! Make men self add value to their self so all the foolish girls no go dey think say them really get level, to me I no fit even date this one for free I guide pass her 40 times

Just know that I'm your biggest fan

Aww thanks ๐

She no even turn make check if she get nyash mtcheeeeew

๐๐๐ I turn nah

Turn again โฆ I no see am

Dem don use traditional way toast u before

๐๐Oya try

No be that TikTok girl wey get flat yansh be this?

Leave here now

๐ sorry ma

So na money dey never press money?

No ๐ซ

You don follow me come here

@mayor_un_x Yes

Even u wey be like ruler๐คฃ๐คฃsmh

Is your father Yaya Bello?

This girl no get sense, ๐คฃ๐คฃ๐คฃ I don laugh tire ๐

Damn ๐ก๐๐

Market bad these days me wey dey sell meat pie dey feel am I no know say e go reach their side too ๐๐๐

aha

With ur strong nose ๐คฃ

Poverty

Broken woman ๐ฉ

Ewww.

I love it, outspoken, Angry and precise Fb asap ๐โค๏ธ

They don tell u the bears in yash before?

Wait till you clock 30 Na you go dey toast them..

U just mumu ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ

Poverty, is that you ..?

Dem suppose mount any guy wey Dey toast girl this days ajeh

After you enter the next day my phone is off is just a friend is my relative so you donโt trust me ๐ญ๐คฃ๐คฃ๐

Wetin Dey do all this girls seff I no understand make I just see you press money for u lmao

I come ur dm beg ur papa money ? Who b all dis mumu self ๐๐

We are here now that she's saying "Press money or get out from here", make the narrative no change when she don finally see say nothing dey street.

๐๐una can Dey think nonsense

Okay

Dem don use idiomatic expression toast you before?? ๐คฃ๐

Oya oya you don catch me ๐ No long talk then you're not the sugar in my tea and i do not really love you like that, how much to get you on my student bed?

Mumu who dey toast you. Na only man dey your head. What is physics?

Physics is the branch of science that studies matter, energy, forces, motion, and how they interact with each other , I no dull like your sister and your mama o ๐๐

Go eat pupu

I go talk say, Jesus is Satan and Satan is lord ๐ค shey you don hear that one before ni ๐
รhnliche Videos
Sensitive content
This girl don come again ๐ญ wetin be this ๐๐
TENIOLA
341,920 Aufrufe โข vor 1 Jahr
Sensitive content
Eeeh this girl can abuse . ๐๐๐ญ But why would you abuse a man like this ๐๐๐๐๐๐๐ญ๐ญ
URBAN ๏ฃฟ ๐บ๐ฌ
52,425 Aufrufe โข vor 3 Monaten
