Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This girl dey mislead me 😂😂
36 Yorum

I just dey smile like mumu😅😂 Omo this girl healing process fit reach decade oh😂

lol. Her videos dey always mislead people way no sabi road. You fit mistake face road to love cus of her videos

😂😂😂😂

See watin i wake up day watch on a monday morning

Where some people craze reach Dem fit dey use the video soapy 💔🤣

Imagination wan kpai this babe 😂😂

See her nose

She is so weird but in a cute and annoying way

I no fit smile for all this things na trap

mehn the morning breath strong 😭

If you see my babe, you go think say you have been scammed 😂😂

agree with me she's too cute but a devil to me

How she mislead you 😂

It's addictive😩😩😩

Wo babe me I no really want you like that nau opueh I want ooo. Abeg just once I won't forget

No be your fault na the mumu guy I blame

Person wey don craze

I dey reply her for here😭I think say she really dey my front😂

She is doing to do something wey no good for the guy that made her blushed this much

😂 Social media can be very convincing. Sometimes a few seconds of charm and good vibes are enough to make people imagine a whole relationship. Enjoy the content, but don't confuse online moments with real-life connections.

Make she go warm morning eba

This her voice go sweet to hear for moaning sessions

To knack dey hungry her

So nobody fit help me catch this girl 😩😩 Na she be my problem now

I dey follow you bro, follow me back make she dey misleading us together 🫸🏽🫷🏽

Even me as a girl she Dey mislead me 😂😂

I see her videos, what’s her name

See as I just Dey smile like fool

That one na green light 👍😂

What's she doing lmao

Bad boy like you they play 😂😂😂

You won't believe that Some guys can dislike this part of her behavior

she get two head ?

shes so pretty

This girl go sabi moan

What do you mean "out of everybody in the world" you don see Ayra Star? Na you I fit afford now.
