Loading video...
Video Failed to Load
This girl don finish Etinosa ๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ
27,162 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
17 Comments

Thereโs nothing like finishing here!

@etinofficial oya go unblock her make she self insult U too. Werori u

Wetin she do naw - wey warrant this naming ceremony!

She really hit her hard for real ๐

Chai she cooked her ๐๐๐๐๐ she don buy market

Dead body when no gree rest in peace ๐

Omo this lady get bad mouth o ๐๐๐

This her fine hand na him u dey insult? But the hand and the neck is beautiful na๐

Abeg Eti osa na Local government for Lagos ooo. Na all of us she dey call Abi na wetin b dis ๐ซ๐คฃ๐คฃ๐คฃ. We still dey 2face nd psquare last week this week ma Eti osa ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Eti Osa ๐ Ikeja nko?

Jesus Christ

Haaa!

Etilosa filis rest in filis

EtiOsa ๐๐๐

The cooking sweet

cum bucket ke ๐๐

Omo
Related Videos
Sensitive content
Herrr the guy finish the girl ooo ๐๐๐๐๐ he diss the girl left right center ๐๐๐๐๐๐ BROTHEHOOD 1. SISTERHOOD 0 ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐
Anonymous ๐๏ธ
568,951 views โข 1 year ago
Sensitive content
Guy humble mercy don finish me๐๐ญ๐ญ
Beri๐
56,196 views โข 8 months ago
Sensitive content
This girl don come again ๐ญ wetin be this ๐๐
TENIOLA
341,920 views โข 1 year ago
