Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This girl done crazy ooo😂😂😂
52,958 görüntüleme • 9 gün önce •via X (Twitter)
33 Yorum

@carterefe__ Machala don transfer his craze to Jasmine 😂❤️

@carterefe__ She goofy Man real deal

@carterefe__ This girl Na character 🤣🤣

@carterefe__ If you compare Peller to Carter again ehn, you go serve jail ohhh !!! 😒💔😤 -- see as person dey move with different motion !!! 😂😂😂 This duo go mad gan !!! 😭💔😂😂😂

@carterefe__ i like this duo lol

@carterefe__ I dey watch dem like this 😂😂😂

@carterefe__ Love her vibe so much

@carterefe__ Omor once I make m I must marry USA girl these 9ja babes are stup!d

@carterefe__ Shy Carter sef no dey craze werey jam werey all join😂😂

@carterefe__ Na girl wey like you Dey mimic

@carterefe__ 😂😂😂😂 better craze be this ooo

@carterefe__ Carter no too near her make he no go baff person pikin 😭

@carterefe__ 😹

@carterefe__ Dem match die, loool 🤣

@carterefe__ Lol 🤣 u must crazy once u day with Carter

@carterefe__ She craze my carter 😂😂

@carterefe__ I don’t know what to say.

@carterefe__ 😂😂

@carterefe__ 🤣

@arisco24 @carterefe__ 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

@carterefe__ Enetgy psyched 😆 🤣 😂

@carterefe__ 😭😭😭

@carterefe__ 1st stage of fra 😂

@carterefe__ lol is she Ai

@carterefe__ This girl done craze oo *

@carterefe__ 😂😂😂😂

@carterefe__ Match made in heaven

@carterefe__ 😂😂

@carterefe__ 😂

@carterefe__ Hhaha

@carterefe__ Too funny🤣🤣🤣

@carterefe__ Lol 😂

@carterefe__ 😭😭😄😄
