Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This girl go dey cook for beach kee? 😭😂
10 Kommentare

Beri🌚vor 1 Jahr
I stopped watching when she started brushing, like why you go spit for beach

💦Fresh Prince of OFU😎🐐vor 1 Jahr
Na she sell Oritshe Femi that High fashion

ᴾᵒˡⁱᵗᵉ ˢᵃᵛᵃᵍᵉ ™ 🎭vor 1 Jahr
Camera woman caught

AmeboXpressvor 1 Jahr
Asherkine for president 😂

Harlogen 🎧📚📈💙vor 1 Jahr
Wetin Dey worry us for this country sef😂

#SteveUsiriedo🕊vor 1 Jahr
Love her 😂

She’s an “Akwa Ibom Girl”🥺vor 1 Jahr
I don comot hand for her matter

UGovor 1 Jahr
Them need hold this girl

Olaferanmivor 1 Jahr
soon she go dey cook on top water....🤣

𝕆𝕃𝔸𝔹𝕀𝕊𝕀📿☦️ 🍁vor 1 Jahr
Igbo babe too useless 😭😭😭
