Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This girl has a message for all iPhone users, especially guys using the iPhone 14 pro. Watch till the end.
22,823 просмотров • 20 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Who be the bastard wey buy this girl phone ? 😂

@numberonetweep Every time I see watch till the end I know it's going to be the most useless information of my life

@AdesolaAsimiu Thank God say na 12pro I de use .. 😍

May God pun!sh you through my 14promax 256gb

They will use you last last ni... don't worry

If you look her well nah itel user😭😭

She looks broke you still dey talk about iPhone for this country

I’m 💯% sure the guy that break her heart na 14pro user almajiri omo ofo 😂

Oni jere aye

@TemmyCakesss what if a guy is still using redmi?? no one should pressure me abeg

See person wey no fit sub data for herself they talk

I no need am

What's her handle pls 🙏

Which one is her daddy and brothers using??

@HaYoMiDe_ No be ur fault if to say u Dey market Dey hawk ponmon so as to be able to eat u go knw nah the werey wey buy you phone I blame shaaa 😂😂😂

Don’t worry, they will use you by the 18

She dey craze

she too do

She no real

We’ve heard her

Werey re ooo

Na android i dey kuku use

Na Lenovo I kuku Dey use 🥲

She’s not serious 😂😂😂

Need to see it

Make she go sit down

@adjoa_lee1 What language is that ?

They will use you to buy 18 don’t worry

No ragebait with my xr o😒💔

This one no real

Yoruba girls

Low budget olosho... Her papa no get bicycle scope for house.

E sure me say na X or Xsmax she use do this video or android sef

Which phone your papa they use

