Loading video...
Video Failed to Load
This girl no well at all 🤣🤣🤣
27,795 views • 25 days ago •via X (Twitter)
36 Comments

Na inside MFM book she write all these things? 😂😂 me I no dey ooo

😂😂😂😂 and she’ll keep a straight face

I meannnn 🤣🤣🤣

😂😂😂

She is a clown 🤣🤣🤣, intentionally speaking yoruba with igbotic accent

This Stephanie nah werey aswear

Ko gbede o gbeke

She's becoming a menace 😂😂😂

Worst part, nah Living Faith church, jotter she dey use write the nonsense. 😂😂💔

And she's a lefty. Nah pure Werey

You no even respect the book you're using for your nonsense class. 😂 😂 😂

Obo like isu 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂

Na OMWRY

Isu obo - yam monkey 😂

I love her ehh. 🤣🤣🤣

🤣🤣🤣

Very anyhow funny lady. Still wondering how she learnt her yoruba

Omo buruku 😂

This lady 😹😹😹

Steph dagboru is a menace 😂😂😂

How is O the same as ọ?😆

She’s hilarious

😂🤣🤣

This girl nah fool 🤣

Odaran ni dagboru o

Na were clown 😂

😂😂😂😎

Stepn dagboru what’s this?

Make una help me find her🤣🤣

Church notebooks for all this 🤣

Camel toe

It's. Isu

Dem suppose find rope tie this woman 😭😭🤣🤣🤣

Steph na clown

Werey dey use winners chapel notebook do nonsense tutorial 😃😃😃

She’s funny😅
