Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This girl papa na OG, He knows Game 😂
192,973 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Lowkey I don get another OT like this "Our heavenly father is a jealous God" nice

Ok, congratulations 🎉 But no use wola-wola-by money buy me anything pls 😂😂😂🤣

When you try to strike a model pose, but your dad is already the main character of the room...

Funny enough the girl fit dey head to collect wola wola 😂

If any of una dey wish make she turn around again, raise ur ✋!

She first turn make una sabi say e full

Wetin be hulala by 😂😂

Shey she wan put the yansh for her papa face ni 😂

Manager wey d find club to sign e top player no go know game keh 😂 😂

If is the money you get from your shop,u can get me something but if is wula wula bye - bro no how far😀

wetin be the babe handle? make I go lodge am

OG wey no dey IG 😂

If she use wola wola bi money open the business nkor

She wan put her papa for talk

That papa don rock life oh 😂😂😂

His daughter thick

He knows what this generation can do

He knows the Matter

😂😂😂

This my neighbour don reach here.. congratulations to them

OG that knows everything 😂

Better congratulations 🤣🤣 that man need a beer 🍺 Cold hero

😂

Anytime I see videos like this I wish my dad was here

pops knows the game which one be wola wola by 😭😭 @joBLAQUE @BiodunIshola2 @topboyayo

Person use this girl pics and videos scam my guy for facebook 😂🤣

New Slang Alert: Wola-wola-by

Na the congrats off me 😂

Papa na Bad an gangster 😂

Wola wola lol

The man they worry😂😂😂

papa know say hin pikin na olosho, cr@zy things happening in the country ... now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

Og

God 😂😂😂
Benzer Videolar
Only OGs knows this game😂❤️💯Man how I loved this game❤️🔥😭
MohPlay Inc🎮🎮
91,747 görüntüleme • 7 ay önce
