Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This Guy Again! 🤯🔥

344,693 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von LEGIT 🫥
LEGIT 🫥vor 1 Monat

He don collect Kellylivinflarge chain as that one leave music focus on Wire 🪪

Profilbild von James👀
James👀vor 1 Monat

Gbam!

Profilbild von O L A
O L Avor 1 Monat

Dablixx, is that you?👀

Profilbild von Miguel
Miguelvor 1 Monat

And I still Dey learn OreAgbako lyrics o

Profilbild von 17
17vor 1 Monat

Omoo, talent don finish for naija oo 🤦 Make I go listen to Adele 🥲

Profilbild von Fadel Gadget📱💻🔧
Fadel Gadget📱💻🔧vor 1 Monat

Make dem no free durk again we don get another one

Profilbild von active prisca
active priscavor 1 Monat

This guy would later blow up, but one thing I’m sure of not this 2026, 2027 or even 2028. And before he does he needs to go to rehàb first because I don’t think he’s ok why musician dey close eye like this Dey sing rubbish? Mtcheeww

Profilbild von 𝗠𝗼𝘃𝗶𝗲Region 🎥 🍿
𝗠𝗼𝘃𝗶𝗲Region 🎥 🍿vor 1 Monat

Where is this guy from

Profilbild von Lozano
Lozanovor 1 Monat

Na the same genre with EF MOON

Profilbild von Omogbolahan
Omogbolahanvor 1 Monat

e go take long before I master this lyrics

Profilbild von MR $AVAGE🪖
MR $AVAGE🪖vor 1 Monat

This guy and zay will go hard

Profilbild von ex Mummy mi
ex Mummy mivor 1 Monat

Asake pelu central cee

Profilbild von Brii🧸
Brii🧸vor 1 Monat

Una just dey look this guy dey go 🤣🤣

Profilbild von Musty__of__Ibadan
Musty__of__Ibadanvor 1 Monat

What’s his name abegggg

Profilbild von Big Pencil🦅💙
Big Pencil🦅💙vor 1 Monat

This guy is on another level 🔥

Profilbild von Ronaldo ni olugbala mi 🇵🇹
Ronaldo ni olugbala mi 🇵🇹vor 1 Monat

He sounds like nle choppa and lil baby merged together

Profilbild von Drip25 🇫🇷🇮🇹🇵🇹🇪🇸🇬🇧🇺🇸🚀✌🏾💫
Drip25 🇫🇷🇮🇹🇵🇹🇪🇸🇬🇧🇺🇸🚀✌🏾💫vor 1 Monat

Lowkey this is a unique sound

Profilbild von Wizarrd Garmon 🎩🪄
Wizarrd Garmon 🎩🪄vor 1 Monat

Guy! afro agbako yi da o. But is he once drugs?? He dey close eyes like who dey fuck 3/10 babe 😂

Profilbild von Creative michey
Creative micheyvor 1 Monat

Werey dey actually spit bars

Profilbild von вєℓℓιση
вєℓℓισηvor 1 Monat

Is he blind? Cause I don't get what he's doing with his eyes

Profilbild von 30BG BARDI GANG
30BG BARDI GANGvor 1 Monat

Is he blind? why is he always closing his eyes?

Profilbild von Meerah🤭🌺
Meerah🤭🌺vor 1 Monat

It’s his facial expressions for me😩😂

Profilbild von Andreous 🪫
Andreous 🪫vor 1 Monat

Why dem no write the lyrics again 😂😂😂😂😂

Profilbild von The law📖🤚🏿
The law📖🤚🏿vor 1 Monat

Which category be this one again..

Profilbild von Boyinblaq
Boyinblaqvor 1 Monat

Bro said "i ICE prince zamani" nah only me get that line ? 😂

Profilbild von OzkeD2nd🇬🇧
OzkeD2nd🇬🇧vor 1 Monat

Boy got flows

Profilbild von Badmus Bams
Badmus Bamsvor 1 Monat

@Loner_634 He don close eyes again 🙈💥😞

Profilbild von Balenciaga+ 𓅓
Balenciaga+ 𓅓vor 1 Monat

Fast rap is not cold, this is not 2002 I love the initial flow chai

Profilbild von Kenny Classic
Kenny Classicvor 1 Monat

All this new gen of music no go k!ll us 😂😂 Weytin be this like this 🤦‍♂️

Profilbild von OyeT
OyeTvor 1 Monat

They should carry this boy go church 😒😒

Profilbild von Adey 🇦🇷
Adey 🇦🇷vor 1 Monat

Unrelated but he looks like tee dollar

Profilbild von Señor Sola 🍁ˡᵃ́ᵃ̀ˡᵘ́🍁
Señor Sola 🍁ˡᵃ́ᵃ̀ˡᵘ́🍁vor 1 Monat

Imagine Wizkid on this, e go too bang aje

Profilbild von Random tweets and videos
Random tweets and videosvor 1 Monat

Afro_werey

Profilbild von SHERIFF
SHERIFFvor 1 Monat

This one don mad finish lol

Profilbild von ThatMarketingHORLAT
ThatMarketingHORLATvor 1 Monat

@DOUBLEGEEn4 bad guyyyy.

Ähnliche Videos