Loading video...
Video Failed to Load
This Guy Again! 🤯🔥
35 Comments

He don collect Kellylivinflarge chain as that one leave music focus on Wire 🪪

Gbam!

Dablixx, is that you?👀

And I still Dey learn OreAgbako lyrics o

Omoo, talent don finish for naija oo 🤦 Make I go listen to Adele 🥲

Make dem no free durk again we don get another one

This guy would later blow up, but one thing I’m sure of not this 2026, 2027 or even 2028. And before he does he needs to go to rehàb first because I don’t think he’s ok why musician dey close eye like this Dey sing rubbish? Mtcheeww

Where is this guy from

Na the same genre with EF MOON

e go take long before I master this lyrics

This guy and zay will go hard

Asake pelu central cee

Una just dey look this guy dey go 🤣🤣

What’s his name abegggg

This guy is on another level 🔥

He sounds like nle choppa and lil baby merged together

Lowkey this is a unique sound

Guy! afro agbako yi da o. But is he once drugs?? He dey close eyes like who dey fuck 3/10 babe 😂

Werey dey actually spit bars

Is he blind? Cause I don't get what he's doing with his eyes

Is he blind? why is he always closing his eyes?

It’s his facial expressions for me😩😂

Why dem no write the lyrics again 😂😂😂😂😂

Which category be this one again..

Bro said "i ICE prince zamani" nah only me get that line ? 😂

Boy got flows

@Loner_634 He don close eyes again 🙈💥😞

Fast rap is not cold, this is not 2002 I love the initial flow chai

All this new gen of music no go k!ll us 😂😂 Weytin be this like this 🤦♂️

They should carry this boy go church 😒😒

Unrelated but he looks like tee dollar

Imagine Wizkid on this, e go too bang aje

Afro_werey

This one don mad finish lol

@DOUBLEGEEn4 bad guyyyy.



