Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
this guy again 😂
27 Kommentare

Blaqbonez no need go studio or podcast to explain lyrics .. 🙅🏽♂️ Ikebe Wayo Wayo

This guy Dey with you that day? 😂 him follow flex the flex way inspire the song

Bro Discombobulated the game🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

The Guy intro too hot for remix.

see as this bro break down the song be like na him give bonez some bars

Wetin u do us no good. Since you release this your amazing project we never rest o!! The gbedu too mad

Abeg mk person help me tag OD Mak him learn new tin🤣🤣

See analyzing 😭

Teeth 3000‼️

Ikebe 🤣🤣

😂😂

See analysis 🤣🤣🤣

Show am love ooohhhh

Ikebe 😂

Very funny guy 😂😂

Bro sabi this reaction thing😹😹

Your oversabi too much

😂😂😂

E tap joor Blaqbones na my goat from now on

This guy dey craze ooo lol 😂😆

Ikebe song of the year

Ikebe motion

What a story

lol 😆 blaq bonez add this guy join your team

Na former OD fan 😭 Na wetin dy muzz me pass be that

na this guy inspired you write this song

Bro just narrated the whole story 😁
