Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This guy again 😭😭😂😂😂
28,754 Aufrufe • vor 2 Tagen •via X (Twitter)
35 Kommentare

This guy go overthrow the likes of Lamidi

The guy for brilliant die….very strong retentive memory …..but e get as God de do him thing ❤️❤️❤️😅🧐🧐🧐

this new signee dey skilful die😂😂😂❤️

This new signee no send anybody o

This new signing gats favour us oooo

The scout agent for this new signee suppose get a raise. Riliwan don bench Lamidi

This one no be Didirin, dem change his destiny nii😂

If one mama born this new member and lamidi,federal government suppose Dey pay her monthly 😂

He go bench lamidi oo😂

This one go bench every dindinrin o, wahala ti dey bai

This didirin sani wetin em dey do

Just like when Madrid sign Mbappe. See as Vini dey look for back 😆

That’s a music lover big shout out to him

This new signing is hot o. The guy is on fire. I'm very sure his family plays afro beat alot

This new member craze gan o 😂😂

This one no Dey tired 😂 This guy and barbing saloon shop in ilorin are 5&6 that’s where he got all this music things from 😂 😂

This new member na werey 😂😂

Destiny changer at work, Iswear dis one no Be didinrin Iswear lol 😂

Na everyday e Dey drop now

This guy go sideline Lamidi with this singing o

this guy too funny

these guys dey chop money gan oo

Make them sha continue dey entertain us

Lamidi don see who go bench am.

This guy don takeover

This guy is from my area I know him

This new guy dy give lot of joy

😂😂😂

This new signee memory space gats Dey in terabyte 🔥🔥😆😆

Full of talent you too much , just give us one single even zazu go jealous

other didirin associates don dey feel abandoned

Na DJ😂😂

This one grace go pass lamidi own, I don talk am since the day he first sign for didirin association

Na every 30seconds e dey boost

This one funny pass all of them

