ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
This guy again ๐ญ๐ญ๐๐๐
28,754 ๆฌก่ง็ โข 2 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
35 ๆก่ฏ่ฎบ

This guy go overthrow the likes of Lamidi

The guy for brilliant dieโฆ.very strong retentive memory โฆ..but e get as God de do him thing โค๏ธโค๏ธโค๏ธ๐ ๐ง๐ง๐ง

this new signee dey skilful die๐๐๐โค๏ธ

This new signee no send anybody o

This new signing gats favour us oooo

The scout agent for this new signee suppose get a raise. Riliwan don bench Lamidi

This one no be Didirin, dem change his destiny nii๐

If one mama born this new member and lamidi,federal government suppose Dey pay her monthly ๐

He go bench lamidi oo๐

This one go bench every dindinrin o, wahala ti dey bai

This didirin sani wetin em dey do

Just like when Madrid sign Mbappe. See as Vini dey look for back ๐

Thatโs a music lover big shout out to him

This new signing is hot o. The guy is on fire. I'm very sure his family plays afro beat alot

This new member craze gan o ๐๐

This one no Dey tired ๐ This guy and barbing saloon shop in ilorin are 5&6 thatโs where he got all this music things from ๐ ๐

This new member na werey ๐๐

Destiny changer at work, Iswear dis one no Be didinrin Iswear lol ๐

Na everyday e Dey drop now

This guy go sideline Lamidi with this singing o

this guy too funny

these guys dey chop money gan oo

Make them sha continue dey entertain us

Lamidi don see who go bench am.

This guy don takeover

This guy is from my area I know him

This new guy dy give lot of joy

๐๐๐

This new signee memory space gats Dey in terabyte ๐ฅ๐ฅ๐๐

Full of talent you too much , just give us one single even zazu go jealous

other didirin associates don dey feel abandoned

Na DJ๐๐

This one grace go pass lamidi own, I don talk am since the day he first sign for didirin association

Na every 30seconds e dey boost

This one funny pass all of them

