Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This guy almost kpai DJ Chicken 😳
276,244 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
37 Yorum

😂😂forget say I de laugh but make people stop to de fight this Dj chicken e no strong make e no go mistakenly kpai for person hand one day

He no get any survival instinct at all, wetin be this 😭

Ogun owo wahala reach like this ? If he no get accident today, they’re bursting his mouth tomorrow, the next day he’s in jail. When he dey get time enjoy him money sef 😂😂

Money must be made 😂😂

Omoh 💔 Imagine say he compose like tunde perry, he no fit Dey this kin settings 🥹

Omoh even for fight him still funny 😂😭

Which kind fighting style be this 😂🤣

E no expect am? 😂😂💔

He say otito e 😂😂😂

See as I Dey laugh if him kill am with punch Him go collect him portion of Beans for prison. He go too long

Na starting idolo get e no get finishing at all.😂

But I really love the mature way he take stop the fight whey he turn am to insult and walked away from solid punches awaiting him. He shame enemies by minimizing his suffering 😂😂

@_______Collins This guy don smoke his Colos again

The way dj chicken turns it to cruise needs to be studied 😂😭

That one for head touch. Baba check if blood done comot 😄😄

Ode o ro peo ni blow lowo 🤣

😭😭

He load am blow for head😭

ole buruku.😂

😂😂😂

The guy suppose beat am well sef,but he be like say the guy dey fear small 🤣

Na mental health dey fuxk chicken up No be him suppose dey this kind settings Imagine make person wey u get money pass Dey beat you Even the guy sef no sabi fight He just Dey use am ko body 😂😂

The guy on white is well composed, no rushing just 3 punched on a row and he allow the opponent to stand on his feet. Cuz theres no referee. To avoid breaking rules

Na why as a celeb your squad gats tight na why I love burna obo Wizkid u no fit see them one man

U dey throw heavy blow give person wey don already looks like say him wan kpai 😆 some people just wan explore inside kuje by force 😆

Too much mouth e no even Sabi position for boxing. Ogogoro no too much? He say make Dem dey record am as Dem dey beat am. You no Sabi fight and you no get control over your anger. Idiot

The blow sharply reset his head 😂💔

You wan Dey beat me abi..Shebi na you wan Dey throw punch at first

Abeg make he no kee super dad oo 😭

@MatHoye_ see as dem do your mentor 😭

Bend down collect blow for paari 😂😂

Baba check ham if blood de come out 😹 😭😭

You see sey he later calm as hand touch ? 😂

😂😂

the guy wan kp@! m@dness uprising .... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Dj suppose the live for ghetto, what a nuisance

Werey chop blow e comport 😂
Benzer Videolar
Sensitive content
DJ Chicken got into a f!ght with one of his neighbors last night… this guy almost kpai Chicken o 😳🙆🏽♀️
Cleverly 💐
676,163 görüntüleme • 2 ay önce
Dj Chicken comes for Asake and Olamide This guy don price o 😂
JBRANDY
127,688 görüntüleme • 2 yıl önce
